Igbo Brother (Page 4)

Date: 19-02-2009 4:32 pm (15 years ago) | Author: Christiantus Osuagwu
1 2 3 [4]
- iphie at 26-02-2009 01:29 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-02-2009 01:18 PM
Quote from: herdeysohjy on 26-02-2009 01:08 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
wetin?

dem dey fry egg ontop him head
Posted: at 26-02-2009 01:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 26-02-2009 02:04 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 26-02-2009 01:29 PM
Quote from: Kristiantus on 26-02-2009 01:18 PM
Quote from: herdeysohjy on 26-02-2009 01:08 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh???
wetin?

dem dey fry egg ontop him head

I SUSPECT ALSO

Posted: at 26-02-2009 02:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ekegirli at 26-02-2009 09:06 PM (15 years ago)
(m)
nna u no know say bros J na sharp man? Wink
Posted: at 26-02-2009 09:06 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 27-02-2009 09:59 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ekegirli on 26-02-2009 09:06 PM
nna u no know say bros J na sharp man? Wink
Bros J! na who be bros J?
Posted: at 27-02-2009 09:59 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 27-02-2009 10:22 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 27-02-2009 09:59 AM
Quote from: ekegirli on 26-02-2009 09:06 PM
nna u no know say bros J na sharp man? Wink
Bros J! na who be bros J?

go read ya bible, olodo
Posted: at 27-02-2009 10:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 27-02-2009 10:27 AM (15 years ago)
(m)
iphie, wat is goin on here
Posted: at 27-02-2009 10:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-02-2009 10:38 AM (15 years ago)
(m)
SIZE1 APROKO...
Posted: at 27-02-2009 10:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 27-02-2009 10:41 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 27-02-2009 10:38 AM
SIZE1 APROKO...

kid, speak english na, wat is Aproko Huh?
Posted: at 27-02-2009 10:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-02-2009 10:46 AM (15 years ago)
(m)
amebo ... na evritin yu wan know?
Posted: at 27-02-2009 10:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 27-02-2009 11:06 AM (15 years ago)
(m)
yes na
Posted: at 27-02-2009 11:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 27-02-2009 11:50 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: size1 on 27-02-2009 11:06 AM
yes na

ok as d tafia of d house i go tell u ekegirli tell krist abt bros j but krist no sabi bros j i come tell am make him read bible pikin tell am d same thing nd u come open ur mouth all d fly wey dey here come die gbam  Grin
Posted: at 27-02-2009 11:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-02-2009 01:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 27-02-2009 11:50 AM
Quote from: size1 on 27-02-2009 11:06 AM
yes na

ok as d tafia of d house i go tell u ekegirli tell krist abt bros j but krist no sabi bros j i come tell am make him read bible pikin tell am d same thing nd u come open ur mouth all d fly wey dey here come die gbam  Grin
no wonder.....
Posted: at 27-02-2009 01:23 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 27-02-2009 01:39 PM (15 years ago)
(m)
are, kris no dey go church oooooo
Posted: at 27-02-2009 01:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 27-02-2009 01:43 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 27-02-2009 01:39 PM
are, kris no dey go church oooooo
who tell you that kind lie.... you know hear my name (kristiantus).......
Posted: at 27-02-2009 01:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- size1 at 27-02-2009 02:07 PM (15 years ago)
(m)
dat name sound like 1 antichrist name
Posted: at 27-02-2009 02:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]