U go dey see them with big big cars and big big bombom, u go come dey cry as u dem pass u without knowing wat they do to get dia. Abeg i don pass.
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 14-05-2012 04:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 14-05-2012 04:13 PM (12 years ago) (f) Hope, why na? are we fighting before?
We nor dey fight oo....I just want to make sure u nor believe that idiot...sa won bring Edo state into this.....I love my state and will till I die..I nor dey like storytpe about am..
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 14-05-2012 04:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 04:15 PM (12 years ago) (m) Devol bend your mouth Every tribe dey do ashawo...nonsense How about America na?
sister hopea23,,why this fight na ..i never call your name ....please no vex ..i no say ashawo matter dey vex u ..no vex oooo Posted: at 14-05-2012 04:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 14-05-2012 04:24 PM (12 years ago) (f) sister hopea23,,why this fight na ..i never call your name ....please no vex ..i no say ashawo matter dey vex u ..no vex oooo
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 14-05-2012 04:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 04:26 PM (12 years ago) (m) well then even if they do drug, this is not about Edo ppl now, so people should learn to comment according to the topic or headline of any news and not using style to push the blame to other tribe to make themselves feel better, this site is full of 2 face ppl
baby the story said that the is an edo girl.with yoruba name ..some one said he know her in malaga as a edo girl ..why owner blood dey hot na ..benin people make owner take am easy na..baby no vex na ... Posted: at 14-05-2012 04:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 14-05-2012 04:28 PM (12 years ago) (f) baby the story said that the is an edo girl.with yoruba name ..some one said he know her in malaga as a edo girl ..why owner blood dey hot na ..benin people make owner take am easy na..baby no vex na ...
What story?
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 14-05-2012 04:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
baby the story said that the is an edo girl.with yoruba name ..some one said he know her in malaga as a edo girl ..why owner blood dey hot na ..benin people make owner take am easy na..baby no vex na ...
but you funny sha, the headline says it all........................one person say he know the girl from malaga and her name na esee Edo ppl no dey answer esee, na delta name be that {esee oghene} am not saying she is from delta coz i dont know her am just going with the headline.....................................
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 14-05-2012 04:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 04:35 PM (12 years ago) (m) but you funny sha, the headline says it all........................one person say he know the girl from malaga and her name na esee Edo ppl no dey answer esee, na delta name be that {esee oghene} am not saying she is from delta coz i dont know her am just going with the headline.....................................
esee no be delta name ,,ese na delta name ,,not esee.. Posted: at 14-05-2012 04:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 04:35 PM (12 years ago) (m) but you funny sha, the headline says it all........................one person say he know the girl from malaga and her name na esee Edo ppl no dey answer esee, na delta name be that {esee oghene} am not saying she is from delta coz i dont know her am just going with the headline.....................................
esee no be delta name ,,ese na delta name ,,not esee.. Posted: at 14-05-2012 04:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
esee no be delta name ,,ese na delta name ,,not esee..
esee or ese na the same........ Edo ppl no dey answer any of the name
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 14-05-2012 04:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 04:37 PM (12 years ago) (m) What story?
sister i say make u no vex ,,u be my person na ,,no vex ...abeg u with God .. Posted: at 14-05-2012 04:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 04:40 PM (12 years ago) (m) esee or ese na the same........ Edo ppl no dey answer any of the name
ok make owner no vex na ..i use God beg owner benin people.. Posted: at 14-05-2012 04:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 14-05-2012 04:40 PM (12 years ago) (m) esee or ese na the same........ Edo ppl no dey answer any of the name
ok make owner no vex na ..i use God beg owner benin people.. Posted: at 14-05-2012 04:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sister i say make u no vex ,,u be my person na ,,no vex ...abeg u with God ..
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 14-05-2012 04:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ok make owner no vex na ..i use God beg owner benin people..
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 14-05-2012 04:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 14-05-2012 05:34 PM (12 years ago) (m) Reply |
Disgrace to Womanhood. Posted: at 14-05-2012 05:35 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bettygirls at 14-05-2012 05:44 PM (12 years ago) (f) women are really strong Posted: at 14-05-2012 05:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
annie1991 at 14-05-2012 05:45 PM (12 years ago) (f) So make i clap for her abi wetin Posted: at 14-05-2012 05:45 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
idealism at 14-05-2012 05:46 PM (12 years ago) (m) Reply |