dream..(if u tink its pb4 abeg no open) (Page 5)

Date: 18-05-2012 2:28 pm (11 years ago) | Author: Tonia Ebije
1 2 3 4 [5] 6
- kaycee22 at 20-05-2012 08:02 PM (11 years ago)
(m)
thonya if d@ man disturb u again, write im name for noize maker.....
Posted: at 20-05-2012 08:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 08:04 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 20-05-2012 07:56 PM
Amebo



I dey try 2 be update not ur kind of amebo wey dey gossip wit flies if e no see any person around
@KC come 2 joint wia dem dey sell palmie.........I go give u d key 2 aso raok

Posted: at 20-05-2012 08:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 08:07 PM (11 years ago)
(m)
jossy i get flat taya, put the key for katapault, shoot am come the direction of d@ igbo joint, i go kolet ram for dia , tanku,,,,
thonya i go soon knok for ur gate now...
ogbono
Posted: at 20-05-2012 08:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 08:14 PM (11 years ago)
(f)
My dogs neffa bark??
Posted: at 20-05-2012 08:14 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 08:47 PM (11 years ago)
(m)
i don  buy kwilikwili for ur dogs aka (ekuke) dema hunga bingos, u  neffa arrange good 1 1 1 a day u dey train dog. abi ur dogs dey chop 0 1 0 too?
ogbono abeg open ur gate joor..
Posted: at 20-05-2012 08:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- youngrashy at 20-05-2012 09:50 PM (11 years ago)
(m)
Is dis a joke forum or a toast forum?
Posted: at 20-05-2012 09:50 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-05-2012 10:33 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 20-05-2012 08:07 PM
jossy i get flat taya, put the key for katapault, shoot am come the direction of d@ igbo joint, i go kolet ram for dia , tanku,,,,
thonya i go soon knok for ur gate now...
ogbono



I go put am 4 gun shoot am 4 d direction wia u dey smoke igbo........den u go collect an dia....weda u die or injure.., e no concern me cuz na wetin u talk, na im I do

Posted: at 20-05-2012 10:33 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 10:43 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 20-05-2012 09:50 PM
Is dis a joke forum or a toast forum?
U deff for eye, abi u blind for nose?Huh? 
jossy no worry i don reach dia, na me u wan take how to pull triga....
igbanaki
Posted: at 20-05-2012 10:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 11:25 PM (11 years ago)
(f)
Hahahaha..kaycee my dogs dey chop 2 2 3 oo
Posted: at 20-05-2012 11:25 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 20-05-2012 11:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Thonya on 20-05-2012 11:25 PM
Hahahaha..kaycee my dogs dey chop 2 2 3 oo
meanin ...Huh???
Posted: at 20-05-2012 11:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 20-05-2012 11:38 PM (11 years ago)
(f)
Ask google
Posted: at 20-05-2012 11:38 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Joxcel at 21-05-2012 08:43 AM (11 years ago)
(f)
Hmmm...kc na dia ur eye dey nw,u dn dey do house2hauz feloshp,abi?
Posted: at 21-05-2012 08:43 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 21-05-2012 10:44 AM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 21-05-2012 10:44 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 21-05-2012 12:55 PM (11 years ago)
 Undecided boo
Posted: at 21-05-2012 12:55 PM (11 years ago) |
Reply
- wakawaka247 at 21-05-2012 01:02 PM (11 years ago)
(m)
you are right
Posted: at 21-05-2012 01:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 21-05-2012 01:26 PM (11 years ago)
(f)
Na una knw o
Posted: at 21-05-2012 01:26 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- at 21-05-2012 05:34 PM (11 years ago)
still  Undecided boo
Posted: at 21-05-2012 05:34 PM (11 years ago) |
Reply
- kaycee22 at 21-05-2012 07:55 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Joxcel on 21-05-2012 08:43 AM
Hmmm...kc na dia ur eye dey nw,u dn dey do house2hauz feloshp,abi?
wetin be ur problem now? if ur house gud for fellowship or felowgoat d@ 1 na u n jossy wahala, i dey my lane, abeg u in d myti name of Jesu biko nne, leave amebor so d@ u n jossy go fit stay 2geda 4eva,
thonya abeg no mind bad belle pipo, make we just dey jolly dey go....
OSONDI OWENDI
OGBONO....
Posted: at 21-05-2012 07:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Thonya at 21-05-2012 08:48 PM (11 years ago)
(f)
hmmmm
Posted: at 21-05-2012 08:48 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 23-05-2012 01:51 AM (11 years ago)
(m)
Hmmm

Posted: at 23-05-2012 01:51 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6