kaycee22 at 20-05-2012 03:38 PM (10 years ago) (m) which product u get.? ask ur female club membaz dem, em go tell u every, ma own na designer i dey give out , any way go check ur inboox u go see some sample wen i blooth to u right away, reply me if u don c em, ogbono Posted: at 20-05-2012 03:38 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 03:52 PM (10 years ago) (f) I don hear! Posted: at 20-05-2012 03:52 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 20-05-2012 03:58 PM (10 years ago) (m) why u no go hear.... ogbono..... i go soon comot b4 ur yeye pipo go show faze like children wen winch born for thief. i fera dem die, xpacialy dat 1 wen dem dey chumchum, and zeigbo, evn jossy and joxcel, missipanky n stephen abi na emejuru and quinrukky, with wakwaka and shydiamma, etc.... hail dem for meoooooo Posted: at 20-05-2012 03:58 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 04:03 PM (10 years ago) (f) Bai bai Posted: at 20-05-2012 04:03 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 20-05-2012 04:04 PM (10 years ago) (m) Ciao amore mio..... Posted: at 20-05-2012 04:04 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 20-05-2012 05:25 PM (10 years ago) (f) Hahahahahaaaa see village toasting oooo!
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 20-05-2012 05:25 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 06:15 PM (10 years ago) (f) Lolz Posted: at 20-05-2012 06:15 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee & Thonya una don take yeye paint hia red
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 06:51 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 06:59 PM (10 years ago) (f) No...na white we paint am Posted: at 20-05-2012 06:59 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
4 wia......una paint am red come take black do finishing touches.............una two yeye no be small
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 07:13 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 07:16 PM (10 years ago) (f) Na u knw o Posted: at 20-05-2012 07:16 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
but u knw am pass me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 07:22 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 07:25 PM (10 years ago) (f) I no knw anytin o Posted: at 20-05-2012 07:25 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
anoda lie
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 07:35 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 07:36 PM (10 years ago) (f) Abeg i no dey lie o Posted: at 20-05-2012 07:36 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg i no dey lie o
oya say d truth den
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 07:45 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 07:50 PM (10 years ago) (f) i don tell u Posted: at 20-05-2012 07:50 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kaycee22 at 20-05-2012 07:53 PM (10 years ago) (m) wetin be ona yeye problem, jossy and chummyli, na hu toast hu for hia [email protected] if na pass u dey pass abeg pass quick,@chummyli.... jossy we don hear u well done , tanku for ur concern, go first later i go hola u, we dey busy here, is only for 18 and above Posted: at 20-05-2012 07:53 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin u tell me...I no come remember....abeg talk am again
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-05-2012 07:55 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Thonya at 20-05-2012 07:56 PM (10 years ago) (f) Amebo Posted: at 20-05-2012 07:56 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |