prince that loves dem girls as*.
1) mazi.
2) samy.
3) cbabe.
4 ) zie.
5 ) serene
to mention but a few. but we all know now. that Jesus is truly lord.

Posted: at | |
Quote from: princemech on 7-03-2009 03:09 PM Quote from: vivian07 on 7-03-2009 02:38 PM hum, u want prince to die ? honey who gossip this to u ?prince that loves dem girls as*. 1) mazi. 2) samy. 3) cbabe. 4 ) zie. 5 ) serene to mention but a few. but we all know now. that Jesus is truly lord. ![]()
| |||||
l dey come make l go Ask God which room He Prepare for me first before l answer yur Question ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
i just go dey sit down for couch and ................ Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 7-03-2009 11:03 PM l dey come make l go Ask God which room He Prepare for me first before l answer yur Question for where ? hell fire candidate. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Buchyno on 7-03-2009 02:05 PM Kai..!U wan bribe God b4?Which kind tin b dis 4 naija? which statement?So all dis shandy way U dey giv olokpa don enta Ur body,sotee U even wan carry am enta heaven.? Or abi U be olokpa(ekelebe)? Kai,i don dieoo,na so Nigerians go make God pursue all Nigerians way don enta heaven,bcs him fit think say all them bribe enta there.Abeg correct that statement. na you be God?
| |||||
Quote from: kelzteady on 7-03-2009 11:54 PM Quote from: Buchyno on 7-03-2009 02:05 PM Kai..!U wan bribe God b4?Which kind tin b dis 4 naija? which statement?So all dis shandy way U dey giv olokpa don enta Ur body,sotee U even wan carry am enta heaven.? Or abi U be olokpa(ekelebe)? Kai,i don dieoo,na so Nigerians go make God pursue all Nigerians way don enta heaven,bcs him fit think say all them bribe enta there.Abeg correct that statement. na you be God?
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 3-03-2009 04:25 PM We know you like food alot. na the food dey make her dance
| |||||
i will ask God for forgiveness, give ma fortune to my younger ones nd make sure i make up with all my haters especially dose ones wey say dem be winch so dat dem no go block my way to heaven, then i go happily wait for my glorious exit Reply
| |||||
Quote from: vivian07 on 7-03-2009 11:53 PM Quote from: Kennee on 7-03-2009 11:03 PM l dey come make l go Ask God which room He Prepare for me first before l answer yur Question for where ? hell fire candidate. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Well, if God not talk well, then l go Arrange with Devil na WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
24hrs....hmmmm....thinking ReplyYOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL?
| |||||
kill u Reply![]() <a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
| |||||
Pourquoi vous ne meurent jamais jusqu'à présent;; ovules est 24 heures et je peux voir que vous êtes en ligne, pourquoi Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 3-03-2009 04:18 PM Good for you...wishing you good luck. u and Vivian ehn.... my God, see i dey fear una mouth oooooooooo
| |||||
I WILL DO WOT OSAMA COULD NOT ACHIEVE Reply
| |||||
l wonder what dat is... ReplyMaybe Stand on top of the Statue of Liberty and Shit WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: Kennee on 8-03-2009 07:26 PM l wonder what dat is... Maybe Stand on top of the Statue of Liberty and Shit LMAO ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: daviruz316 on 8-03-2009 07:22 PM I WILL DO WOT OSAMA COULD NOT ACHIEVE ![]() ![]() ![]() ![]() ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Report to moderator 196.3.183.73 ReplyKennee (see profile) Online Posts: 10544 Naijapals Hero Re: If U have 24hrs to live.What will U do? « posted : Today at 06:05:29 PM » -------------------------------------------------------------------------------- Quote from: vivian07 on Yesterday at 11:53:58 PM Quote from: Kennee on Yesterday at 11:03:25 PM l dey come make l go Ask God which room He Prepare for me first before l answer yur Question for where ? hell fire candidate. Well, if God not talk well, then l go Arrange with Devil na ha ha ha kennee, arrange to be moderator for hell?, i reject am for u o IJN
| |||||
just chill and pray for ur soul Reply
| |||||
call d reverend....... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)