If na u (Page 10)

Date: 04-03-2009 5:32 am (15 years ago) | Author: odefila oluwasogo
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13
- Kristiantus at 5-06-2009 02:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  5-06-2009 01:27 PM
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe
you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...
money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
Posted: at 5-06-2009 02:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 5-06-2009 03:13 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  5-06-2009 02:49 PM
Quote from: ironlady on  5-06-2009 01:27 PM
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe
you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...
money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
u ehn?
 make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe
Posted: at 5-06-2009 03:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 5-06-2009 03:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on  5-06-2009 03:13 PM
Quote from: Kristiantus on  5-06-2009 02:49 PM
Quote from: ironlady on  5-06-2009 01:27 PM
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe
you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...
money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
u ehn?
 make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe
which type of moto dem dey call katakata? inshort sleep still dey hold you.. go sleep joor....
Posted: at 5-06-2009 03:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 5-06-2009 05:56 PM (14 years ago)
(m)
your Excelency Presido Kristiantus

Posted: at 5-06-2009 05:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chariontime at 5-06-2009 06:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pires07 on  4-03-2009 06:11 PM
haba. there r many tins to do na
1. open a different bank accounts for my dad, mum, wife, sons, daughters, brothers, sisters...
2. Change d Federal State capital from Abj to Anambra.
4. open my own account for swizz (secret one)
5. Buying Chelsea from Ibrahimovick will not be a bad idea, or wot do u tink?
 how many hrs reamain, brb.

Stingy pikin.........
Posted: at 5-06-2009 06:44 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 6-06-2009 02:58 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: favourtee on  5-06-2009 03:13 PM
Quote from: Kristiantus on  5-06-2009 02:49 PM
Quote from: ironlady on  5-06-2009 01:27 PM
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe
you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...
money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
u ehn?
 make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe

leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi
Posted: at 6-06-2009 02:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- quinzee4me at 6-06-2009 04:49 PM (14 years ago)
(f)
krist u want to make emmy ur special advisor abi ok as the vice president of the federation i object to that aproval, ah ah what do u mean? ehn so emmymth of all people will be ur special adviser, so that one day e will wake up and advise u to sell naija olorun maaje ohh
Posted: at 6-06-2009 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 6-06-2009 04:49 PM (14 years ago)
(f)
mumu boysz
Posted: at 6-06-2009 04:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- quinzee4me at 6-06-2009 04:50 PM (14 years ago)
(f)
abi
Posted: at 6-06-2009 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kokoboi at 6-06-2009 05:35 PM (14 years ago)
(m)
tha's going to be a really strong thing........ but any how. me and you chop the money 2ugader Grin Grin Grin and run the house on the rock to the mountain you what i mean now........................
Posted: at 6-06-2009 05:35 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- favourtee at 7-06-2009 12:41 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: ironlady on  6-06-2009 02:58 PM
Quote from: favourtee on  5-06-2009 03:13 PM
Quote from: Kristiantus on  5-06-2009 02:49 PM
Quote from: ironlady on  5-06-2009 01:27 PM
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe
you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...
money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
u ehn?
 make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe

leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi
ehehe! krist are u the one holding ironlady
leave her jor
Posted: at 7-06-2009 12:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 8-06-2009 03:28 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: favourtee on  7-06-2009 12:41 AM
Quote from: ironlady on  6-06-2009 02:58 PM
Quote from: favourtee on  5-06-2009 03:13 PM
Quote from: Kristiantus on  5-06-2009 02:49 PM
Quote from: ironlady on  5-06-2009 01:27 PM
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe
you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...
money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
u ehn?
 make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe

leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi
ehehe! krist are u the one holding ironlady
leave her jor

tell him oo
Posted: at 8-06-2009 03:28 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 8-06-2009 10:01 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on  5-06-2009 05:56 PM
your Excelency Presido Kristiantus
Grin Grin Grin
chieee... my communication minister... how you dey?
Posted: at 8-06-2009 10:01 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 8-06-2009 10:05 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on  6-06-2009 04:49 PM
krist u want to make emmy ur special advisor abi ok as the vice president of the federation i object to that aproval, ah ah what do u mean? ehn so emmymth of all people will be ur special adviser, so that one day e will wake up and advise u to sell naija olorun maaje ohh
Angry Angry Angry
object wetin? e be like say you want make i terminate your appointment as vice presido...
na you go tell me who to appoint?... take time ooo..
Posted: at 8-06-2009 10:05 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 8-06-2009 10:07 AM (14 years ago)
(m)
cool, Mr. presido

Posted: at 8-06-2009 10:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 8-06-2009 10:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on  7-06-2009 12:41 AM
Quote from: ironlady on  6-06-2009 02:58 PM
Quote from: favourtee on  5-06-2009 03:13 PM
Quote from: Kristiantus on  5-06-2009 02:49 PM
Quote from: ironlady on  5-06-2009 01:27 PM
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe
you say wetin? na your bestie? okay you mean your driver... you even employ driver sef...
money good ooo... no worry dis na just the beginning of better things to cum... i dey consider wether make i appoint a central bank governor... wait first make i ask my special adviser first... emmy... emmy large where you dey?
u ehn?
 make i no expose u oo. u wey dey ride with katakata to work , ehehe

leave me alone oo dont make me start crying i will just swear for u kristi
ehehe! krist are u the one holding ironlady
leave her jor
una dey find way to impeach me abi? that no go work. una hear....
Posted: at 8-06-2009 10:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 8-06-2009 10:25 AM (14 years ago)
(m)
Cool down Mr. Presido u dont have to put ur hand inside this issue, when minister of defence login we would handle dem, na bad belle go kill dem

Posted: at 8-06-2009 10:25 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmymth at 8-06-2009 03:06 PM (14 years ago)
(m)
who?

Posted: at 8-06-2009 03:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 8-06-2009 03:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on  8-06-2009 03:06 PM
who?
emmy large, how you dey?
Posted: at 8-06-2009 03:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 8-06-2009 03:31 PM (14 years ago)
(m)
i dey fine and u?

Posted: at 8-06-2009 03:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13