Posted: at | |
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
are u sure? Reply
| |||||
haba oga presidoo, i think say u go honour me with atleast vice presidoo bcos of the kind good intention wey i get for Naija. wey Namadi sambo dey give 11 points agenda and yar'adua dey give us 7 point agenda, u no thank God say i want give 72? Reply![]()
| |||||
dont worry as the vice presido i will talk to him so we will look into the matter and find u a better post or what do u think? Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 20-05-2009 09:36 AM Quote from: favourtee on 19-05-2009 11:02 PM just passing ![]() ![]() ![]() see them na so so waka waka dem sabi... if i finaly take over as presido, i go first lock you for prison, cum throw the key of your prison for barbeach so that you no go cum out again... shabi you dey plan to overthrow me.. a whole president like me... the charm am sure na the charm your step step mum put under bed , na him u carry chop/... throw ky away,.. no worry key maker go remake and for your info am not ya candidate.. ehehe
| |||||
U NA PELE OOOO... Reply
| |||||
who now? Reply
| |||||
EVERY BODY NOW.. Reply
| |||||
mchew.where ma baby dey Reply
| |||||
![]()
| |||||
who? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: ironlady on 22-05-2009 02:27 AM mchew.where ma baby dey congratulations oooo.... ![]() ![]() ![]() you don buy motor finally.... we thank God oooo.... ![]()
| |||||
motor kor,okada ni ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: favourtee on 21-05-2009 10:40 PM Quote from: Kristiantus on 20-05-2009 09:36 AM Quote from: favourtee on 19-05-2009 11:02 PM just passing ![]() ![]() ![]() see them na so so waka waka dem sabi... if i finaly take over as presido, i go first lock you for prison, cum throw the key of your prison for barbeach so that you no go cum out again... shabi you dey plan to overthrow me.. a whole president like me... the charm am sure na the charm your step step mum put under bed , na him u carry chop/... throw ky away,.. no worry key maker go remake and for your info am not ya candidate.. ehehe
| |||||
ahh! now i no say the omi garri of yesternight still dey work for ya body...cum, no be ironlady get that car oo.ehehe! Reply
| |||||
quinzee?ur vice presido?krisssssssssssssssssssss? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
na both of you tie am..oya expose him.ehee Reply
| |||||
i won't ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
hehe dats not ma pixx !!dats my bestie in d pix..i she''s leaving me..hehe Reply
| |||||
Quote from: emmymth on 5-06-2009 11:39 AM quinzee?ur vice presido?krisssssssssssssssssssss? emmy, na wetin now.... shebi you say you no like politics... i for make you my vice presido, but you refuse am....no worry, you go become my special adviser...
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech