If na u (Page 8)

Date: 04-03-2009 5:32 am (16 years ago) | Author: odefila oluwasogo
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 13
- Kristiantus at 18-05-2009 05:49 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: micahbala on 18-05-2009 04:56 PM
i go draw up 72 point agenda.
who tell you say na artist we want as presido...
you wan dey draw draw.... abegi go art studio jo, na there dem need you....
Posted: at 18-05-2009 05:49 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 18-05-2009 11:05 PM (15 years ago)
(f)
u too harsch on d poor boy now
Posted: at 18-05-2009 11:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2009 09:06 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 18-05-2009 11:05 PM
u too harsch on d poor boy now
ese o mother theresa. him tell you say him poor ni? and again how you take sabi say na small boy micahbala be..

nne check am now. how we go allow artist to be presido... imagine how long wey e go take am to draw draw all dis thing wey him say him wan draw (imagine 72 drawing)....
okay to make peace. micahbala, i hereby as the presido to be appoint you as minister of arts, drawing & painting.. congratulobia....  Grin... e no easy oooo. i just dey help help people with work....
Posted: at 19-05-2009 09:06 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 19-05-2009 10:09 AM (15 years ago)
(f)
haha!

Posted: at 19-05-2009 10:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 19-05-2009 10:12 AM (15 years ago)
(m)
work giver.ese gon oh.Hw many point agenda u wan come up with?

Posted: at 19-05-2009 10:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 19-05-2009 10:17 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: emmymth on 19-05-2009 10:12 AM
work giver.ese gon oh.Hw many point agenda u wan come up with?

who is?

Posted: at 19-05-2009 10:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 19-05-2009 03:38 PM (15 years ago)
(m)
Kris

Posted: at 19-05-2009 03:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2009 04:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on 19-05-2009 10:12 AM
work giver.ese gon oh.Hw many point agenda u wan come up with?
point wetin?.... i no need to point anything. as the presido na to just mention anything, i no need to dey point hand say i want dis, i wan that....
Posted: at 19-05-2009 04:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- quinzee4me at 19-05-2009 04:27 PM (15 years ago)
(f)
abi @kris e no easy jare presido carrygo jo dats my guy nothing do u
Posted: at 19-05-2009 04:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2009 04:37 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 19-05-2009 04:27 PM
abi @kris e no easy jare presido carrygo jo dats my guy nothing do u
chieee  Grin Grin Grin
inshort quinzee shey you go like to be vice presido? na you i go appoint as my vice presido.
Posted: at 19-05-2009 04:37 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- quinzee4me at 19-05-2009 04:39 PM (15 years ago)
(f)
all correct sir i dey ur back
Posted: at 19-05-2009 04:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-05-2009 04:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 19-05-2009 04:39 PM
all correct sir i dey ur back
chie...  Grin
my vice presido.... inshort dis our tenure go be for life... yes ke now...  Grin.
Posted: at 19-05-2009 04:42 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 19-05-2009 11:02 PM (15 years ago)
(f)
just passing
Posted: at 19-05-2009 11:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-05-2009 09:36 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 19-05-2009 11:02 PM
just passing
Angry Angry Angry
see them na so so waka waka dem sabi...
if i finaly take over as presido, i go first lock you for prison, cum throw the key of your prison for barbeach so that you no go cum out again...

shabi you dey plan to overthrow me.. a whole president like me...
Posted: at 20-05-2009 09:36 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 20-05-2009 09:55 AM (15 years ago)
(m)
just driving by

Posted: at 20-05-2009 09:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-05-2009 10:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on 20-05-2009 09:55 AM
just driving by
na wao emmy, just because i make you my minister, you quickly go buy moto...
Posted: at 20-05-2009 10:07 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- quinzee4me at 20-05-2009 12:19 PM (15 years ago)
(f)
no mind emmy e never drive b4 just as u make am minister e don begin dey embezzle funds
Posted: at 20-05-2009 12:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-05-2009 01:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 20-05-2009 12:19 PM
no mind emmy e never drive b4 just as u make am minister e don begin dey embezzle funds
Grin Grin Grin Grin
na thief minister him be.....
Posted: at 20-05-2009 01:09 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 20-05-2009 03:36 PM (15 years ago)
(m)
i rejected ur position nah.Abi u don 4get?Anyway,i was driving out then.But i'm back

Posted: at 20-05-2009 03:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-05-2009 03:44 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on 20-05-2009 03:36 PM
i rejected ur position nah.Abi u don 4get?Anyway,i was driving out then.But i'm back
you reject the post of special adviser on food & drinks wey i give you....
emmy are you sure you know what you're doing....
Posted: at 20-05-2009 03:44 PM (15 years ago) | Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 13

Featured Discussions