Once upon a time in China , lived two Chinamen. One named I cum and one
named No cum. No cum marry pretty Chinese girl named No cum tu.
For very obvious reason No cum and No cum tu not have any children.
One day, No cum went out of town on business and I cum came over and
spent the night with No cum tu. That night I cum came and No cum tu came
too.
This make both very happy. However about 7 or 8 months later, No cum see
he about to become father but he not know how come, so when baby come,
he named it, How cum u come. Of course, I cum and No cum tu know How cum
u come came but to this day No cum not know how come How cum u come came
Posted: at 5-03-2009 03:52 PM (16 years ago) | Newbie
Kristiantus at 5-03-2009 03:59 PM (16 years ago) (m)
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
Posted: at 5-03-2009 03:59 PM (16 years ago) | Hero
Kristiantus at 5-03-2009 04:10 PM (16 years ago) (m)
Quote from: moak on 5-03-2009 04:04 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 03:59 PM
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
@ Kris; boy, you funny no be small o
na true now... him just copy something, come dey post for here anyhow.... abi you understand him posting.... abeg i cum, you cum, all us cum... yeye....
Posted: at 5-03-2009 04:10 PM (16 years ago) | Hero
Kristiantus at 5-03-2009 04:13 PM (16 years ago) (m)
Quote from: emmymth on 5-03-2009 04:09 PM
I LYK THIS STUFF.NO MIND KRIS.E NO DEY UNDERSTAND THIS KIND OF JOKE
okay.... i see say youself don cum abi? you understand the stuff... make i ask you 1 question for the posting. my question na, you cum first for all this people wey the poster mention.... is it: i cum, abi na no cum, or na you cum... na who cum first?
Posted: at 5-03-2009 04:13 PM (16 years ago) | Hero
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
jus tell me say u no understand,i wonder how ur girl dey manage u.see ya head
Posted: at 5-03-2009 04:15 PM (16 years ago) | Newbie
Kristiantus at 5-03-2009 04:17 PM (16 years ago) (m)
Quote from: olusogzy on 5-03-2009 04:15 PM
kris,
Quote from: moak on 5-03-2009 04:04 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 03:59 PM
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
jus tell me say u no understand,i wonder how ur girl dey manage u.see ya head
wetin?
Posted: at 5-03-2009 04:17 PM (16 years ago) | Hero
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
@ Kris; boy, you funny no be small o
na true now... him just copy something, come dey post for here anyhow.... abi you understand him posting.... abeg i cum, you cum, all us cum... yeye....
KRIS na simple tin, i cum nd no com dey, no com come mary no cum tu, when him travel i cum with no cum tu jam com born no cum hw com u com, ................lol d thing phunny no be small. frist hw cum u cum when my cum neva cum
Posted: at 5-03-2009 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Kristiantus at 5-03-2009 04:21 PM (16 years ago) (m)
Quote from: iphie on 5-03-2009 04:17 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 04:10 PM
Quote from: moak on 5-03-2009 04:04 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 03:59 PM
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
@ Kris; boy, you funny no be small o
na true now... him just copy something, come dey post for here anyhow.... abi you understand him posting.... abeg i cum, you cum, all us cum... yeye....
KRIS na simple tin, i cum nd no com dey, no com come mary no cum tu, when him travel i cum with no cum tu jam com born no cum hw com u com, ................lol d thing phunny no be small. frist hw cum u cum when my cum neva cum
i cum here since, u no cum, kido no cum tu, na dis poster cum post cums for here... d thing cum no make sense..
Posted: at 5-03-2009 04:21 PM (16 years ago) | Hero
Kristiantus at 5-03-2009 04:27 PM (16 years ago) (m)
Quote from: Sillyjokker on 5-03-2009 04:23 PM
lol... THIS IS NOT FUNNIE
you cum tu, well, i cum, iphie cum, kido never cum at all... cum, how cum d poster cum, cum here. i cum, i cum again, poster cum tu. .... d thing don dey sweet small oooo.... poster come make we cum now... selly cum tu, iphie cum tu... who never cum?
Posted: at 5-03-2009 04:27 PM (16 years ago) | Hero
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
@ Kris; boy, you funny no be small o
na true now... him just copy something, come dey post for here anyhow.... abi you understand him posting.... abeg i cum, you cum, all us cum... yeye....
KRIS na simple tin, i cum nd no com dey, no com come mary no cum tu, when him travel i cum with no cum tu jam com born no cum hw com u com, ................lol d thing phunny no be small. frist hw cum u cum when my cum neva cum
i cum here since, u no cum, kido no cum tu, na dis poster cum post cums for here... d thing cum no make sense..
when u cum, u no c us cum y u no fin us cum, if all of us cum cum to gether it will b too powerful, anyway silly cum , u cum , i cum kido cum, emma neva cum, rezi cum last too long ago, oyin cum last dynsty, tok e i pray make him no cum, smally nd doshe neva cum so plenty plenty newbie can cum nd make noize so all of us go cum, d greatest him cum in ming dynasty so newbie av to cum becus oldbie not cum often again
Posted: at 5-03-2009 04:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Kristiantus at 5-03-2009 04:39 PM (16 years ago) (m)
Quote from: iphie on 5-03-2009 04:33 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 04:21 PM
Quote from: iphie on 5-03-2009 04:17 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 04:10 PM
Quote from: moak on 5-03-2009 04:04 PM
Quote from: Kristiantus on 5-03-2009 03:59 PM
wetin.... ... na by force dem dey post joke.... i cum, you cum, him cum, them cum... i no see anything understand or wey dey funny for this your posting wey you call joke.. you come make the thing double paragraph like say you dey write project... abeg... N E X T.....
@ Kris; boy, you funny no be small o
na true now... him just copy something, come dey post for here anyhow.... abi you understand him posting.... abeg i cum, you cum, all us cum... yeye....
KRIS na simple tin, i cum nd no com dey, no com come mary no cum tu, when him travel i cum with no cum tu jam com born no cum hw com u com, ................lol d thing phunny no be small. frist hw cum u cum when my cum neva cum
i cum here since, u no cum, kido no cum tu, na dis poster cum post cums for here... d thing cum no make sense..
when u cum, u no c us cum y u no fin us cum, if all of us cum cum to gether it will b too powerful, anyway silly cum , u cum , i cum kido cum, emma neva cum, rezi cum last too long ago, oyin cum last dynsty, tok e i pray make him no cum, smally nd doshe neva cum so plenty plenty newbie can cum nd make noize so all of us go cum, d greatest him cum in ming dynasty so newbie av to cum becus oldbie not cum often again
;Dchie....... u don cum abi? okay make i cum tu, silly cum now, kido never cum tu... newbies cum cum full everywhere, how cum every where dey smell cum... i dey cum.... brb....
Posted: at 5-03-2009 04:39 PM (16 years ago) | Hero
dis wan na riddle abi joke?..... e tay before i realise say na for english soji abi na sogurm take write am?... aba my brain don dey twisted lyk say na me be keith sweat.... ol boy , i beg which skul yu go?...
i tire o...
Posted: at 5-03-2009 08:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac