wedeysmoke at 31-05-2012 01:50 PM (12 years ago) (m) Nigeria get better name, wetin una even dey talk? abeg make i hear word. Posted: at 31-05-2012 01:50 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Cjcool at 31-05-2012 01:55 PM (12 years ago) (m) Keep destroying Nigeria name in the name for money ..419 people Posted: at 31-05-2012 01:55 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wedeysmoke at 31-05-2012 01:57 PM (12 years ago) (m) NIGERIANS NEVER HAD AN IMAGE B4 OUR BAD LEADERS DON SCATTER EVERYTHING CAUSE YOUNG BOYS TO ARMY ROBBERS AND YOUNG GIRLS TO ASHAWO U SIT THERE THINKING OF JUST URSELF IF UR PARENTS LIVING LARGE DO NOT MEAN OTHER PEOPLE PARENTS ALSO LIVING LARGE THINK OF OTHERS NAIJA POLICEMEN IMMIGRATION LAWYERS JUDGES POLITICIANS EVERYTHING CONCERN THE LAWS NA THEM CAUSE ALL THE PROBLEM FOR THE CRIMES
na true talk , no mind all this busybody wen dey open mouth dey vomit rubbish, i have tried relocating back to Nigeria more than once, wetin i get get armrobbers no let me rest, a country where there is no guarranty of human lives and properties, all my hard earn money na so all waste away. Posted: at 31-05-2012 01:57 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wedeysmoke at 31-05-2012 02:02 PM (12 years ago) (m) U can imagine hw dis things want to keep destroying Nigeria name... Good 4 him sha..
which name dem destroy? so for your mind now NIGERIA na country make you no try find where you go hide your head, dey there dey talk nonsense. Posted: at 31-05-2012 02:02 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wedeysmoke at 31-05-2012 02:08 PM (12 years ago) (m) Keep destroying Nigeria name in the name for money ..419 people
your head no correct oh, this man do reach one quarter of wetin our politicians and cabals dey do back home, first scold the idiots wen call themselves leaders wen no fit lay down one single fundamental structure before you begin yarn rubbish, all this yeye hypocrites go just dey talk foolishly, abeg go sit down for woman toilet. Posted: at 31-05-2012 02:08 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wedeysmoke at 31-05-2012 02:12 PM (12 years ago) (m) Only the weak..runs to ladies for money
so na only ladies get right to fleece men? Bukky Wright wen marry five men wetin dem do her. Alakori Posted: at 31-05-2012 02:12 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wedeysmoke at 31-05-2012 02:14 PM (12 years ago) (m) THIS PEOPLE ARE SPOILING NIGERIANS IMAGE. I TELL YOU MY SISTER ,NIGERIA HAS NO IMAGE TO TARNISH SO BETTER FIND SOMETHING ELSE TO SAY.
you be man wen sabi, no mind this mad people, if Nigeria stand infront of mirrior she no get reflection. Posted: at 31-05-2012 02:14 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wedeysmoke at 31-05-2012 02:20 PM (12 years ago) (m) |this stupid Igbos| Mttttsss
stop the hate and keep it real,this is not a tribal issue, see yourself as a Nigerian before any tribe bullshit Posted: at 31-05-2012 02:20 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
habiziz at 31-05-2012 02:27 PM (12 years ago) (m) chai! bad market Posted: at 31-05-2012 02:27 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
scammer again nigeria Posted: at 31-05-2012 02:29 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Mayeee no go ever finish. Man must wak. Una de talkk 9ja reputation don cast, which image? when aboki carry bomb de enter dallas nko? all those politicians wey don chop our moni tir. What of the islamic sect wey de bomb every street. Abeg make I hear word. U wey de critize this guy, are u better than him, look well in side ur heart, u know wetin i de talk Posted: at 31-05-2012 02:51 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Too bad Posted: at 31-05-2012 03:04 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
OGBENI FORGET THAT MOTHERphyukER WAY DEY FORM SAINT WE DEY SEE WETIN DEY HAPPEN FOR OUR COUNTRY Posted: at 31-05-2012 03:14 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
verah at 31-05-2012 03:20 PM (12 years ago) (f) GOOD FOR HIM
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 31-05-2012 03:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chicco77 at 31-05-2012 03:21 PM (12 years ago) (f) WE DON HEAR Posted: at 31-05-2012 03:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
verah at 31-05-2012 03:22 PM (12 years ago) (f) |this stupid Igbos| Mttttsss
BELIEVE ME U JUS SOUNDED LIK AN IDIOT
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 31-05-2012 03:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nestoba at 31-05-2012 03:35 PM (12 years ago) (m) She wants dowry of 3million what to buy her! Posted: at 31-05-2012 03:35 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
denmal at 31-05-2012 03:42 PM (12 years ago) (m) God punish u wey dey mention Ibo Posted: at 31-05-2012 03:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sophyrocks at 31-05-2012 03:43 PM (12 years ago) (f) Too bad. i no talk am? na so dem go dey catch all dese armed robber motor dem. d foolish man no knw say all dis asian pple no dey mercy 4 person once ure caught against d law abi wetin.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 31-05-2012 03:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dizhadah at 31-05-2012 03:59 PM (12 years ago) (f) Posted: at 31-05-2012 03:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |