I DONT WANT BREAK SOMEONE HEART (Page 3)

Date: 31-05-2012 4:19 pm (11 years ago) | Author: lamin
1 2 [3] 4 5 6
- zeigbo at 5-06-2012 12:15 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on  4-06-2012 08:01 PM
see ur pic. mi n u na who resemle craze person wey go jump 4 lagoon?
i don talk am b4 say u b muffin homodumbshit baboon. c ur mate 4 front dey chop grass. u wey dey 4 back na d left over and sand-sand na im u dey go chop so.
wen una waka com back. make una enjoy una shit & maggot 4rm una ynah wey full una kom-kom dey tie una put. u dis bandooloo he-goat.
Oya he-goat make noise now as i go draw d rope wey dey take tie u 4 ur neck. lunkhead mumu
o boy takam easy Abeg I no fit shout

Posted: at 5-06-2012 12:15 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-06-2012 12:22 AM (11 years ago)
(m)
abi
Posted: at 5-06-2012 12:22 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 5-06-2012 12:23 AM (11 years ago)
(m)
I dey tell u

Posted: at 5-06-2012 12:23 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 5-06-2012 12:33 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes okz
Posted: at 5-06-2012 12:33 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 5-06-2012 04:05 AM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-06-2012 04:05 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 5-06-2012 07:10 PM (11 years ago)
(m)
bornidentity you have just identified your self ,
you are from those group of mad ppl , you don escape ,
you think ppl know no you abi , well that plate and the red cloth you
tie for head na your born identity moron .
Posted: at 5-06-2012 07:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 5-06-2012 07:10 PM (11 years ago)
cheii nawaooo anyway  Undecided b0o
Posted: at 5-06-2012 07:10 PM (11 years ago) |
Reply
- wakawaka247 at 5-06-2012 07:17 PM (11 years ago)
(m)
bornidentity see as you be  idiot  , suffer don squeeze all the juice commot from your body ,
dead body walking ,make you go chop wast burnmoron
Posted: at 5-06-2012 07:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:29 PM (11 years ago)
(m)
chei! i sry 4 ur hopeless life. dey bring u com Naijapals 2 cure ur indefinite/infinite madness. Jossy try, e even bring ur family picture show u if u go fit sabi dem & try 2 cure u with laughter but, ur madness no gree cure,
Zeigbo com im own, think  say, e go fit, na lie! ur madness com get imbecile freestyle. he-goat com dey talk (mawwran! munkeee! iddeat! etc)
instead make ur madness cure, e com escalate 2 d highest level, wey u com b kolo-mad wakawaka247 imbecile.

na im dey com store u 4 kole-kole tie u cos na confirm hegoat u b, transport u go yaba left, as dier patient see how u dey display ur mugulity madness na im some faint.
yaba left com transport u for inside d kom-kom wey u dey nw.
dey enjoy life there as u dey chop grass and maggot wey dey commot 4 ur ynash 247.

Get Wakawaka247 with his FAMILY picture from this link below:
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:29 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:51 PM (11 years ago)
(m)
E get 1 particular person wey too dey follow dis hegoat 4 ynash 247, talk say, im dey freestyle. I just dey pity am bcos e go waka with am go hell fire.
Hegoat don turn nam to mumu hegoat follower abi e don see im chief commandant of muffin malu wey im go dey put nose dey waka with 4 ynash wey maggot dey drop put 4 im mouth.
if una dey doubt, oya check dis link:
awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:51 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:58 PM (11 years ago)
(m)

Oya if una dey think if wetin wakawaka dey talk say, wetin i write about im biography of problematic blugutus na lie
make una check or click on dis link:
awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 03:11 PM (11 years ago)
(m)
imbel-mongoloid muffin homodumbshit baboon bandooloo wakawaka247 he-goat mad whack. make we see if u go fit now remember ur family or u stiil get d mental problem.
Oya open dis link:
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 03:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Idbabe at 6-06-2012 04:59 PM (11 years ago)
(f)
Poster go back to sch, then u will know wat to do
Posted: at 6-06-2012 04:59 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- donmanady at 7-06-2012 12:06 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  2-06-2012 02:22 PM
can some body please explain to me what this guy mean
I CAN HELP OUT HERE,
THIS GUY ITS FROM GAMBIA, WOLF ITS A TRIBE IN THE GAMBIA AND MANDINKA IS ALSO A TRIBE THERE TOO,
I KNOW ABOUT THEY TRIBES WAHALA
BUT THE GUY mere mistake post ya na joke forum,
lol!
Posted: at 7-06-2012 12:06 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- donmanady at 7-06-2012 12:19 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on  4-06-2012 03:09 PM
wetin una no understand here , ok the guy say him na monkey wey don mad and him dey inlove with one of dog family named wolf , and he one marry ram , but him papa and mama wey from the ape family no want him to marry ram ,cos them believe him wife to be, wolf go eat him , him say make una advice him .
Guy you too much, u don tire my belle with lough here,
see as u take recompose the whole thing and give it another meaning, oh my God!
I CAN HELP OUT HERE,
THIS GUY ITS FROM GAMBIA, WOLF ITS A TRIBE IN THE GAMBIA AND MANDINKA IS ALSO A TRIBE THERE TOO,
I KNOW ABOUT THEY TRIBES WAHALA, HE WAS TRYING TO SAY THAT THE MUM DIDN'T WANT HIM TO MARRY FROM ANOTHER TRIBE,

BUT THE GUY mere mistake post ya na joke forum,
lol!
Posted: at 7-06-2012 12:19 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- donmanady at 7-06-2012 12:21 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  4-06-2012 07:10 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin ok na now i understand tank u wakawaka
NO SISTER, DON'T THANK HIM YET,
I CAN HELP OUT HERE,
THIS GUY ITS FROM GAMBIA, WOLF ITS A TRIBE IN THE GAMBIA AND MANDINKA IS ALSO A TRIBE THERE TOO,
I KNOW ABOUT THEY TRIBES WAHALA, HE WAS TRYING TO SAY THAT THE MUM DIDN'T WANT HIM TO MARRY FROM ANOTHER TRIBE,
mana omere mistgake post ya ebe a
Posted: at 7-06-2012 12:21 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- omomarty at 7-06-2012 04:33 AM (11 years ago)
(f)
ok ooooooooooooooooooooooo
Posted: at 7-06-2012 04:33 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- laminsisawo at 8-06-2012 03:11 PM (11 years ago)
(m)
i dont blem them sakara people dont understand people
Posted: at 8-06-2012 03:11 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- at 8-06-2012 04:11 PM (11 years ago)
ok
Posted: at 8-06-2012 04:11 PM (11 years ago) |
Reply
- at 8-06-2012 04:12 PM (11 years ago)
but still  Undecided boo
Posted: at 8-06-2012 04:12 PM (11 years ago) |
Reply
1 2 [3] 4 5 6