huher Posted: at 4-06-2012 02:55 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 4-06-2012 05:32 AM (12 years ago) (f) I hava girl friend i love her nd she love me too but am mandinka nd she is wolf so my parent doest want me to married her so what can i do please i need ur adives.
hey hey u even go school at all? na which kind language b dis? bcos me i nor understand anything wey u write oooooooooooooo Posted: at 4-06-2012 05:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ENIT at 4-06-2012 07:32 AM (12 years ago) (m) POSTER NOTIN MUCH..IF U WAN MARRY HER...AND U MAMA NO WAN ALLOW U..ITS 2WAYS..EITHER U SEND UR MAMA ON ERRAND GO MAIDUGURI OR BAUCHI....OR U TAKE D GIRL AND RUN TO KANO.. Posted: at 4-06-2012 07:32 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 4-06-2012 01:59 PM (12 years ago) enough  boo Posted: at 4-06-2012 01:59 PM (12 years ago) | | |
Reply |
u geek knobhead sha u don com again. dis time na hot ororo wey go pour 4 ur body. mumu wey u b
hahaha make you nack head for rock , yeye moron with maggot in the head as brain Posted: at 4-06-2012 02:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 4-06-2012 02:56 PM (12 years ago) (f) Reply |
wetin una no understand here , ok the guy say him na monkey wey don mad and him dey inlove with one of dog family named wolf , and he one marry ram , but him papa and mama wey from the ape family no want him to marry ram ,cos them believe him wife to be, wolf go eat him , him say make una advice him . Posted: at 4-06-2012 03:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i just dey waka dey laff dey go Posted: at 4-06-2012 03:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahaha make you nack head for rock , yeye moron with maggot in the head as brain
u dis jailcorn he-goat c hw maggot just dey commot from your ynash anyhw, so u don dey manage talk from the container wey dey tie u put. if e pain u go hug transformer Posted: at 4-06-2012 03:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 4-06-2012 06:37 PM (12 years ago) more yeye Posted: at 4-06-2012 06:37 PM (12 years ago) | | |
Reply |
u dis jailcorn he-goat c hw maggot just dey commot from your ynash anyhw, so u don dey manage talk from the container wey dey tie u put. if e pain u go hug transformer
i talk am , you na craze man , oya go jump inside lagoon moron Posted: at 4-06-2012 07:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 4-06-2012 07:10 PM (12 years ago) (f) Reply |
i talk am , you na craze man , oya go jump inside lagoon moron
see ur pic. mi n u na who resemle craze person wey go jump 4 lagoon? i don talk am b4 say u b muffin homodumbshit baboon. c ur mate 4 front dey chop grass. u wey dey 4 back na d left over and sand-sand na im u dey go chop so. wen una waka com back. make una enjoy una shit & maggot 4rm una ynah wey full una kom-kom dey tie una put. u dis bandooloo he-goat. Oya he-goat make noise now as i go draw d rope wey dey take tie u 4 ur neck. lunkhead mumu Posted: at 4-06-2012 08:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 4-06-2012 08:04 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-06-2012 08:04 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 4-06-2012 08:05 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-06-2012 08:05 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
leave dat born fool, i wan go draw d rope dey use tie am make im shout like a fool. na confirm olodo he-goat im b. im mate dey givam maggot wey commot from dere ynash. d mumu go open mouth chop am Posted: at 4-06-2012 08:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 4-06-2012 08:38 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-06-2012 08:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 4-06-2012 08:43 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-06-2012 08:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
no b small thing o with dat ding dong, dipshit, dumb fool wakawaka247 wey eim b dumbnuts dunce he-goat/ malu Posted: at 4-06-2012 11:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 5-06-2012 12:12 AM (12 years ago) (m) u dis jailcorn he-goat c hw maggot just dey commot from your ynash anyhw, so u don dey manage talk from the container wey dey tie u put. if e pain u go hug transformer
bongority
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 5-06-2012 12:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |