music rum

Date: 01-06-2012 3:05 am (12 years ago) | Author: Carter wood
- at 1-06-2012 03:05 AM (12 years ago)
(m)
stop dwag dwag dat wat wayne tld u all stay tit

Posted: at 1-06-2012 03:05 AM (12 years ago) | Newbie
- zeigbo at 1-06-2012 10:20 PM (12 years ago)
(m)
Testing testing

Posted: at 1-06-2012 10:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 2-06-2012 06:32 AM (12 years ago)
(m)
rat dey smell here
Posted: at 2-06-2012 06:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Blessd9jaBeauty at 2-06-2012 07:00 AM (12 years ago)
(f)
I begin laff like mad pesin... wait? I still dey joke forum  Huh? mad pesin laff continues  Grin
Posted: at 2-06-2012 07:00 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 2-06-2012 07:54 PM (12 years ago)
(m)
Blessd9jaBeauty  your madness too much

Posted: at 2-06-2012 07:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 2-06-2012 08:27 PM (12 years ago)
(m)
u wey dey post wetin mad person no fit dream about. na who mad pass?
she carry joke of d month
u, u carry the greatest mumu of the year
Posted: at 2-06-2012 08:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 2-06-2012 08:38 PM (12 years ago)
(m)
na him i com carry am dash you
 abi you no like am ?

Posted: at 2-06-2012 08:38 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 2-06-2012 08:40 PM (12 years ago)
(m)
i talkam dey neva cure ur madness. yaba left
Posted: at 2-06-2012 08:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 2-06-2012 08:47 PM (12 years ago)
(m)
na me and you dey there that time na him i com
leave you commot

Posted: at 2-06-2012 08:47 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 2-06-2012 09:43 PM (12 years ago)
(m)
I talkam if brain don deg commot maggot
Posted: at 2-06-2012 09:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 2-06-2012 10:00 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on  2-06-2012 09:43 PM
I talkam if brain don deg commot maggot
I talkam say ur brain don dry commot maggot u dis arsehole
Posted: at 2-06-2012 10:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 2-06-2012 10:54 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked  Shocked  Shocked

Posted: at 2-06-2012 10:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 2-06-2012 10:57 PM (12 years ago)
enough  Undecided BOO
Posted: at 2-06-2012 10:57 PM (12 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 3-06-2012 01:35 AM (12 years ago)
(m)
 Undecided Booger
Posted: at 3-06-2012 01:35 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 3-06-2012 12:23 PM (12 years ago)
(m)
Roll Eyes Yeye full here

Posted: at 3-06-2012 12:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 3-06-2012 12:53 PM (12 years ago)
(m)
no mind d small boy wey leave im kole-kole shoe wey im dey pick keep 4 im house. na im e wan com put im yeye leg 4 my fine shoe. i go catapult im left nose wey e dey take chop shit
Posted: at 3-06-2012 12:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions