best advice

Date: 05-06-2012 10:13 am (12 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
[1] 2
- at 5-06-2012 10:13 AM (12 years ago)
(m)
abeg my pple if u won cross road 4 naija now abeg na beg i dey beg u make una look your right and your left side wella and make sure say u look up too because plane fil drop o, abeg.


Posted: at 5-06-2012 10:13 AM (12 years ago) | Hero
- zeigbo at 5-06-2012 02:46 PM (12 years ago)
(m)
Ogogoro joke

Posted: at 5-06-2012 02:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 5-06-2012 02:51 PM (12 years ago)
(m)
as d Naija condition be now....e fit happenooo....but na for poster dem street

Posted: at 5-06-2012 02:51 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- laminsisawo at 5-06-2012 04:22 PM (12 years ago)
(m)
you yeye guy this one is not a joke
Posted: at 5-06-2012 04:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- laminsisawo at 5-06-2012 04:28 PM (12 years ago)
(m)
this man is more then a drunk how many people died nd you taking that has a joke
Posted: at 5-06-2012 04:28 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 5-06-2012 04:55 PM (12 years ago)
(m)
Don't mind him Na over feeding dey worriam

Posted: at 5-06-2012 04:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 5-06-2012 05:45 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin guys abeg make una nor kill me wit laf i de beg una abeg Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-06-2012 05:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 5-06-2012 08:24 PM (12 years ago)
(m)
ok

Posted: at 5-06-2012 08:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 5-06-2012 11:49 PM (12 years ago)
(m)
Yeye

Posted: at 5-06-2012 11:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 13-06-2012 01:16 AM (12 years ago)
(m)
 Undecided
Posted: at 13-06-2012 01:16 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 13-06-2012 06:27 AM (12 years ago)
(m)
Another yeye

Posted: at 13-06-2012 06:27 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 13-06-2012 03:56 PM (12 years ago)
(m)
wey dey drunk 4 im blue chair
Posted: at 13-06-2012 03:56 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 14-06-2012 08:50 AM (12 years ago)
(m)
Oya com take small Grin

Posted: at 14-06-2012 08:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 14-06-2012 10:16 AM (12 years ago)
(m)
u dey drink piss wey bournidentity piss inside bottle u till dey hapi (sulu proposal)

Posted: at 14-06-2012 10:16 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- funkeyalbert at 14-06-2012 03:35 PM (12 years ago)
(f)
is dis a joke or wht, and hw mny tymes dem go post dis pb4 hmmmmmmmmmm mr joker for real Huh? Huh? Huh?
Posted: at 14-06-2012 03:35 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- princyboy at 14-06-2012 08:55 PM (12 years ago)
(m)
Yeye + ogogoro =MUMU
Posted: at 14-06-2012 08:55 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 14-06-2012 09:01 PM (12 years ago)
(m)
wetin ona dey turn diz forum to na?
Posted: at 14-06-2012 09:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 15-06-2012 07:07 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 14-06-2012 10:16 AM
u dey drink piss wey bournidentity piss inside bottle u till dey hapi (sulu proposal)
akpa amu

Posted: at 15-06-2012 07:07 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-06-2012 02:05 PM (12 years ago)
(m)
so akamu wey u dey drink dey role ur eyes dey turn u for belle abi(zombie dice)

Posted: at 15-06-2012 02:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 16-06-2012 01:02 AM (12 years ago)
(m)
Bongo Undecided Undecided

Posted: at 16-06-2012 01:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions