sophiebaby at 7-06-2012 10:02 AM (12 years ago) (f) pusspen abeg no fall my hand food get level....how person wey full em belle with okpa n garri go take survive marathon sex?... those food no dey nourish body naah...announcement any guy we no say em no physically fit and can't afford a better diet should kindly stop sex marathon...coz it's deadly...n this life no get duplicate...you better be comfortable with d so called "one minute man".. i dey tell u from experience..no be evrybody wey food dey carry to phyuk
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2012 10:02 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sakpan at 7-06-2012 10:03 AM (12 years ago) (m) so u wan mek i answer u dis question abi? or dem tell u sey me i b doctor wey de check HIV 4 ppl body ? abi u no well ? abi u wan giv me WAEC question mek i answer 4 u ? if u no know how to ask reasonable question u beta sitdown 4 ur house n stop 2 de waste ur money 4 cyber sey u de buy time Now let me tell you something you bitch. You see I don't have time for people like you, all I can say to you is that you should go back to your hotel room and atten to the male customers there waiting for you then afterwards you can come back here and talk to me. OK?
SMark Posted: at 7-06-2012 10:03 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2012 10:05 AM (12 years ago) (f) But d girl said that she and d deceased has done it several times. What do u have to say about that.
i wonder if he hasnt been eating all d years dev bin phyuking... not evrybody eat and phyuk well..me i dey use empty belle lash
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2012 10:05 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 7-06-2012 10:20 AM (12 years ago) (m) kai!! so u dey carry empty belle lash! i no fit laugh again oo.....
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 7-06-2012 10:20 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2012 10:23 AM (12 years ago) (f)  yes na..so long am fit and capable to go round d clock
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2012 10:23 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
darlin2u at 7-06-2012 10:23 AM (12 years ago) (m) see ur life girl. is dis d kind of business u like doin? dirty money, dirty practise, dirty profession n dirty statement/. CARRY YOUR CROSS. May God help you pass thru this hard time. smsnaira.com Posted: at 7-06-2012 10:23 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2012 10:24 AM (12 years ago) (f) see ur life girl. is dis d kind of business u like doin? dirty money, dirty practise, dirty profession n dirty statement/. CARRY YOUR CROSS. May God help you pass thru this hard time. smsnaira.com
Amen for her...
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2012 10:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 7-06-2012 10:28 AM (12 years ago) (m) you never jam! if you dare jam your mate u go understand say d difference between Q and O is very huge
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 7-06-2012 10:28 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2012 10:36 AM (12 years ago) (f) you never jam! if you dare jam your mate u go understand say d difference between Q and O is very huge
my mate.. dem tell u sey na under age i dey do? haba..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2012 10:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lol, dis is serious oo. Posted: at 7-06-2012 10:38 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 7-06-2012 10:51 AM (12 years ago) (m) Reply |
ILOVEIT at 7-06-2012 10:52 AM (12 years ago) (m) lmao na who talk under age for here....i mean d day u go jam a rude guy..na u go carry eye dey search where food dey..n maybe e don too late
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 7-06-2012 10:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 7-06-2012 10:53 AM (12 years ago) (m) idiot if you see t*t* weh full of HIV you go fit go fcuk am, then how you go expect me to go for such ibo girls
really mad man ..u get problem ... Posted: at 7-06-2012 10:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2012 11:07 AM (12 years ago) (f) lmao na who talk under age for here....i mean d day u go jam a rude guy..na u go carry eye dey search where food dey..n maybe e don too late enyi.. leave market for trader.. u hear?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2012 11:07 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mkpume22 at 7-06-2012 11:19 AM (12 years ago) (m) Now let me tell you something you bitch. You see I don't have time for people like you, all I can say to you is that you should go back to your hotel room and atten to the male customers there waiting for you then afterwards you can come back here and talk to me. OK?
u have said it all, U are still un- nurtured he goat you are not the kind of class i talk with. small boy wey no get respect for im elder!! mumu Posted: at 7-06-2012 11:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 7-06-2012 11:23 AM (12 years ago) (m) where d trader dey
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 7-06-2012 11:23 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-06-2012 11:27 AM (12 years ago) (f) for en trading point en table.. where en goods for market dey
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-06-2012 11:27 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 7-06-2012 11:31 AM (12 years ago) (m) for en trading point en table.. where en goods for market dey  oh,ok..o bu agbacha oso agu o mile abi?
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 7-06-2012 11:31 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
happyto at 7-06-2012 11:37 AM (12 years ago) (f) ooooooooooooooooooh! wat a bad news. RIP Posted: at 7-06-2012 11:37 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
KC4KRISE at 7-06-2012 11:39 AM (12 years ago) (f) hahahahahahahhahahahahahahahahahhahahahha hahahahahhahahahahhaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa......oh my God...wat a bad news..chei Posted: at 7-06-2012 11:39 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |