Kristiantus at 10-03-2009 05:00 PM (16 years ago) (m)
Quote from: ronky on 10-03-2009 03:30 PM
Quote from: femaadinho on 10-03-2009 03:19 PM
na how much u dey sell am
hmmmmnnn na #70 but as per u, i go give u for free
see ronky (see as people dey change name - na ronke you change to ronky) abeg, make you just carry time, wetin dey do you, here be like apongbo abi oyingbo market.... see small girl like you, na tissue paper dey hungry you to sell... wetin you sabi say dem dey use tissue paper for? who tell you say na to clean tears tissue paper dey for.... and you dey ready to give am for free....
Posted: at 10-03-2009 05:00 PM (16 years ago) | Hero
Kristiantus at 10-03-2009 05:10 PM (16 years ago) (m)
Quote from: Gwhy on 10-03-2009 05:07 PM
Abeg no b JOKE n COMEDY b dis. Wetin b al ds rubbish na. I suggest say mak pple no dey pas comment on any of dis rubbish jst read n move on.
bros, the thing really really tire me ooooo..... see small girl na tissue paper (of all things) dey hungry to sell... but i don decide say i go keep mute for all the thing wey dey happen for inside this house...
Posted: at 10-03-2009 05:10 PM (16 years ago) | Hero