omatseye at 11-03-2009 11:38 AM (16 years ago) (m) SIZE1 ..NO MAKE LAUGH MY BELLE TEAR 4 HERE OOOO... Posted: at 11-03-2009 11:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Doshe at 11-03-2009 12:52 PM (16 years ago) (m) Plz i nid 2 knw kriss n omat who b d king? Posted: at 11-03-2009 12:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ronky at 11-03-2009 01:42 PM (16 years ago) (f) na how much u dey sell am
hmmmmnnn na #70 but as per u, i go give u for free see ronky (see as people dey change name - na ronke you change to ronky) abeg, make you just carry time, wetin dey do you, here be like apongbo abi oyingbo market.... see small girl like you, na tissue paper dey hungry you to sell... wetin you sabi say dem dey use tissue paper for? who tell you say na to clean tears tissue paper dey for.... and you dey ready to give am for free....  kristaintus or wateva that lame thing u call a name is, i cn c u are an A*#S, i posted dis bcos its a joke, en since u r so stupid to knw wat joke means y dnt u jst get the f**k out without giving any comment, en if i change my name from ronke to anitin, hw is that ur generation's bussiness, i always mind my business on this network, en u dnt want to be the first to fraustrate me. mind ursef, u son of a bitch Posted: at 11-03-2009 01:42 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 01:45 PM (16 years ago) (m) babe i knw hw u feel....sorry..ronky Posted: at 11-03-2009 01:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 11-03-2009 01:46 PM (16 years ago) (m) nice joke sha
2.0. Posted: at 11-03-2009 01:46 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 01:47 PM (16 years ago) (m) what kind of king are u talking about?Doche?.... Posted: at 11-03-2009 01:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ronky at 11-03-2009 01:53 PM (16 years ago) (f) babe i knw hw u feel....sorry..ronky
omatseye, tnks, d idiot jst spoil my mood. calling me smal gurl. big agbaya lik him. Posted: at 11-03-2009 01:53 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
TEARS, THERE IS NO WAY IT WUDNT FLOW SMEDAY, BUT ITS BAAAAAAAAAAD Posted: at 11-03-2009 01:55 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 01:56 PM (16 years ago) (m) i don laufffsss my eye red...when i say kristiantus don kolo..size1 no agree... ronky no mind d guy... take it easy my dear...cheers Posted: at 11-03-2009 01:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na how much u dey sell am
hmmmmnnn na #70 but as per u, i go give u for free see ronky (see as people dey change name - na ronke you change to ronky) abeg, make you just carry time, wetin dey do you, here be like apongbo abi oyingbo market.... see small girl like you, na tissue paper dey hungry you to sell... wetin you sabi say dem dey use tissue paper for? who tell you say na to clean tears tissue paper dey for.... and you dey ready to give am for free....  kristaintus or wateva that lame thing u call a name is, i cn c u are an A*#S, i posted dis bcos its a joke, en since u r so stupid to knw wat joke means y dnt u jst get the f**k out without giving any comment, en if i change my name from ronke to anitin, hw is that ur generation's bussiness, i always mind my business on this network, en u dnt want to be the first to fraustrate me. mind ursef, u son of a bitch you try no be small oooo.... i can see you're acting up on this.... you said you posted a joke (which we all are suppose to laugh over RIGHT?), how come you're eating yourself up, calling names that are insignificant.... i never insulted or fraustrated you in anyway, was only having fun with what you called a JOKE. i've forgiven you on this, but i would advise that you stay away from using the F word not even to talk of calling someone a son of a bitch... thanks..... Posted: at 11-03-2009 02:07 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
babe i knw hw u feel....sorry..ronky
omatseye, tnks, d idiot jst spoil my mood. calling me smal gurl. big agbaya lik him. well, esa lo ba de...... i no blame you at all at all.... Posted: at 11-03-2009 02:10 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 02:11 PM (16 years ago) (m) i no fit laufffsss o...kritiantus no cry over splite milk o..just tell d babe u are sorry...dats settle it all...but u make me laugh o...kolo ppl.. now who b d kolo master? Posted: at 11-03-2009 02:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 02:12 PM (16 years ago) (m) y? Posted: at 11-03-2009 02:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 11-03-2009 02:12 PM (16 years ago) (m) wats goin on here?... Posted: at 11-03-2009 02:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 02:14 PM (16 years ago) (m) just kolo ppl don full every where Posted: at 11-03-2009 02:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wats goin on here?...
whats going on? i think this room is turning to something else..... can't explain it Posted: at 11-03-2009 02:19 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ronky at 11-03-2009 02:22 PM (16 years ago) (f) na how much u dey sell am
hmmmmnnn na #70 but as per u, i go give u for free see ronky (see as people dey change name - na ronke you change to ronky) abeg, make you just carry time, wetin dey do you, here be like apongbo abi oyingbo market.... see small girl like you, na tissue paper dey hungry you to sell... wetin you sabi say dem dey use tissue paper for? who tell you say na to clean tears tissue paper dey for.... and you dey ready to give am for free....  kristaintus or wateva that lame thing u call a name is, i cn c u are an A*#S, i posted dis bcos its a joke, en since u r so stupid to knw wat joke means y dnt u jst get the f**k out without giving any comment, en if i change my name from ronke to anitin, hw is that ur generation's bussiness, i always mind my business on this network, en u dnt want to be the first to fraustrate me. mind ursef, u son of a bitch you try no be small oooo.... i can see you're acting up on this.... you said you posted a joke (which we all are suppose to laugh over RIGHT?), how come you're eating yourself up, calling names that are insignificant.... i never insulted or fraustrated you in anyway, was only having fun with what you called a JOKE. i've forgiven you on this, but i would advise that you stay away from using the F word not even to talk of calling someone a son of a bitch... thanks..... forgiveness my foot, i ll take ur advise wen u stay off my post, dnt go near my post or give ur stupid comments. den we ll be cool thanks Posted: at 11-03-2009 02:22 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 11-03-2009 02:23 PM (16 years ago) (m) size1 can explain beta..i tink he is incharge!!!!!!!! Posted: at 11-03-2009 02:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na how much u dey sell am
hmmmmnnn na #70 but as per u, i go give u for free see ronky (see as people dey change name - na ronke you change to ronky) abeg, make you just carry time, wetin dey do you, here be like apongbo abi oyingbo market.... see small girl like you, na tissue paper dey hungry you to sell... wetin you sabi say dem dey use tissue paper for? who tell you say na to clean tears tissue paper dey for.... and you dey ready to give am for free....  kristaintus or wateva that lame thing u call a name is, i cn c u are an A*#S, i posted dis bcos its a joke, en since u r so stupid to knw wat joke means y dnt u jst get the f**k out without giving any comment, en if i change my name from ronke to anitin, hw is that ur generation's bussiness, i always mind my business on this network, en u dnt want to be the first to fraustrate me. mind ursef, u son of a bitch you try no be small oooo.... i can see you're acting up on this.... you said you posted a joke (which we all are suppose to laugh over RIGHT?), how come you're eating yourself up, calling names that are insignificant.... i never insulted or fraustrated you in anyway, was only having fun with what you called a JOKE. i've forgiven you on this, but i would advise that you stay away from using the F word not even to talk of calling someone a son of a bitch... thanks..... forgiveness my foot, i ll take ur advise wen u stay off my post, dnt go near my post or give ur stupid comments. den we ll be cool thanks you seems so serious about this (maybe cos you're a newbie).... i swear i won't pull a fight on this.... moreover, i think this is getting funny now... Posted: at 11-03-2009 02:30 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |