EXCLUSIVE: K-Solo Opens Up On Assault, Thievery Allegations By Wife, Kikelomo (Page 10)

Date: 07-06-2012 3:39 pm (11 years ago) | Author: AYORINDE MAYOWA
1 ... 7 8 9 [10] 11
- Maggiecube at 9-06-2012 12:35 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ROYAlPRINCE77 on  8-06-2012 10:40 PM
Hey hey hey stop dat play you win dollar abi pounds.......the two side no get vacant so no even waste your time the toast any of them.......na person send you? i go report you if you near any of them
ATTACK FROM EVERY ANGLE,FINLAND NA FINE BOBO FOR VERA, NOT ME AT ALL, BUT I LIKE AM
Posted: at 9-06-2012 12:35 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- legionkiwi at 9-06-2012 01:55 AM (11 years ago)
(m)
who should we believe the man or his wife, they have problems, seriosu issue
Posted: at 9-06-2012 01:55 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- geraldduruike at 9-06-2012 03:36 AM (11 years ago)
(m)
IF OPEN_REALITY no get vacant,infact make solidstonez carry my wahala and cross with immediate efffect because i can see say she be like open_reality,maybe na her sister,both of them sabi pass everybody here,Guys make una no vex i dey tidy my ministry..Celebrity dey talk to celebrity,so no be my fault..So better soup na money make em..Open_reality and Solidstonez are the best among every comentators here,Cos they always stand on the truth with they church and God fearing mind..I want go take my nasi goren ayam,or,,Chicken fried rice..or.go for DANTIN AFRICAN RESTURANT TO CHOP MY ISI EWU WITH COLD CARSBERG...Hugs. my dear fan.

SHUT THE fcuk UP, OLEEEEEEEEEEE, ISI EWU
You really get time oh..did you see where dey wrote 419 For my name..small girl like you,no respect for elders..Open_reality and solidstonez are my sister so nothing conern u..Bad belle people wey full everywhere.Is like you go for short abi day break b/f apearing here like someone wey they have f...uked craz comot for body,u dey talk like mad small girl abi man,If i be JIGOLO wetin concern u,Open+reality na my babe so take time omo ofe manu.
Posted: at 9-06-2012 03:36 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- geraldduruike at 9-06-2012 03:46 AM (11 years ago)
(m)
Maggiecube abi wetin be ur name,U be really maggi cube...No be everybody tha reside here knows about scam or 419 as it popularly call in Nigeria and other places..if u have intrest just add me make we talk,My empire is free for everybody,even people like u dey easy and i can see the intrest from you as you det shout for open_reality and solidstonez,They go yab u for here..I to tell my Open_reality and my sister solidstonez to yab u well well..ewu ofia like you..You dey answer Magicuba,,I go tell my Nkem owoh to yab ur name during his next visit to MALAY..For china for japan for singapore na me be ONYE MALAY...TAAAAAAAAAAA..
Posted: at 9-06-2012 03:46 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- geraldduruike at 9-06-2012 03:50 AM (11 years ago)
(m)
Quote
EHEE,I KNOW SAY THIS PROFILE PICTURE GO PUT UNA FOR OGBA AHARA.I MEAN FOR KATA-KATA

LOOK AND DISCHARGE, ISBIGO,ISBIGO, ENJOY UR LOOKING. p**sy LICKER

I NO SAY AS AGWUNA WEY U BE NO ANY AMOUT OF HARD CORE dick gO TEASE UR honeypot NA LICKING TO TOUCH and make u w..e..t,SO go and rest ur case if he be honeypot licker,give him ur contact to come and lick urs..finish.
Posted: at 9-06-2012 03:50 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- geraldduruike at 9-06-2012 03:54 AM (11 years ago)
(m)
Baby u sabi,no be only me  have confirm it here..No be today i done dey hear or read ur write up..You sabi A.B.C TO where it end,even sabi more than people expect,Na ur type be Nwa onye nkuzi,Nwa Teacher.So carry on..Make i have your corect contact number..Someone Called SOLIDSTONEZ want put eye for us,I confess b/c of her beauty wetin concern you,Or you want be second wife?I no want Open+reality vex please,Meself i be celebrity,Even cos we dey bring celebirty come malaysia,Make i show you one my picture with Nkem owoh,Flavour,klink de drunk and more.NO BE JOKE OH.Inbox ur contact number through my email id [email protected] For security Purpose.

Hey hey hey stop dat play you win dollar abi pounds.......the two side no get vacant so no even waste your time the toast any of them.......na person send you? i go report you if you near any of them
Oboy vacancy is confirmed so make una carry una bad belle leave me and my two sisters..No chance for our LIMOUR..we no need bad belle people.One with God is majority..
Posted: at 9-06-2012 03:54 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- geraldduruike at 9-06-2012 03:58 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on June 08, 2012, 01:34:37 PM
          guru for book ke? na where u hear that one?     you knw weada i sabi ABCD-Z?   


THE LAZY WAN CHOP BETTER THING, OLEEEEEEEEEE

u dey mean oh..who better thing no good for?....I dey suprise for ur wicked word here oh..if i catch i go make u cry in tears requesting for more..
Posted: at 9-06-2012 03:58 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- omoiya1 at 9-06-2012 08:56 AM (11 years ago)
(m)
Your problem na family palava, e no concern me if like kill your wife that is your own problem.
Posted: at 9-06-2012 08:56 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- aso4life1 at 9-06-2012 09:35 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: segxykay on  8-06-2012 08:18 PM
i first thought u are the one that decorated her face until i read the story  Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Na animals like K-LEG SOLO dey beat woman

Posted: at 9-06-2012 09:35 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- aso4life1 at 9-06-2012 09:37 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Maggiecube on  9-06-2012 12:22 AM
OKARE MA JA FUN WA, OMO ODUA RERE
Oshe jare,the na olodo na

Posted: at 9-06-2012 09:37 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- aso4life1 at 9-06-2012 09:39 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Maggiecube on  9-06-2012 12:28 AM
ONI PA MI, MO TI TO SI ARA PELU ERIN, IGBOBIAN!!!!!

Bobo yen komo oro so ni nowww

Posted: at 9-06-2012 09:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 9-06-2012 09:42 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ROYAlPRINCE77 on  8-06-2012 10:40 PM
Hey hey hey stop dat play you win dollar abi pounds.......the two side no get vacant so no even waste your time the toast any of them.......na person send you? i go report you if you near any of them
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 9-06-2012 09:42 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 9-06-2012 09:43 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ROYAlPRINCE77 on  8-06-2012 10:41 PM
Thank Ur God say we no meet you for here......maybe you for dey smell shit now
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-06-2012 09:43 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 9-06-2012 09:45 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on  9-06-2012 12:12 AM
YOU ARE THE SUGAR IN MY TEA, ORIGIAL YAHOO BOY,SHUT UP UR POEM
Grin Grin Grin

Posted: at 9-06-2012 09:45 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 9-06-2012 09:46 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on  9-06-2012 12:18 AM
IT SEEMS U LIKE HIM, I PITY U  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 9-06-2012 09:46 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 9-06-2012 09:46 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on  9-06-2012 12:19 AM
IS NOT FUNNY, HE IS A SCAMMER
Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 9-06-2012 09:46 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- aso4life1 at 9-06-2012 09:47 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: geraldduruike on  9-06-2012 03:46 AM
Maggiecube abi wetin be ur name,U be really maggi cube...No be everybody tha reside here knows about scam or 419 as it popularly call in Nigeria and other places..if u have intrest just add me make we talk,My empire is free for everybody,even people like u dey easy and i can see the intrest from you as you det shout for open_reality and solidstonez,They go yab u for here..I to tell my Open_reality and my sister solidstonez to yab u well well..ewu ofia like you..You dey answer Magicuba,,I go tell my Nkem owoh to yab ur name during his next visit to MALAY..For china for japan for singapore na me be ONYE MALAY...TAAAAAAAAAAA..

if you really get empire, make u no dey make noise.... u know about others? na so una dey disgrace NIGERIA in Malaysia with una LAU LAU way of life.............. OLODO

Posted: at 9-06-2012 09:47 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 9-06-2012 09:48 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on  9-06-2012 12:21 AM
WHY U DEY ASK WHERE SHE DEY? U WANT USE HER GET PAPER, JIGOLO
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 9-06-2012 09:48 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 9-06-2012 09:49 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Maggiecube on  9-06-2012 12:33 AM
YOU SELF, STOP FLIRTING
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-06-2012 09:49 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- aso4life1 at 9-06-2012 09:53 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Solidstonez on  9-06-2012 09:49 AM
Grin Grin Grin Grin Grin

solid na good advice she gave you oooo, i no trust that guy cos our guys in malay are not promoting for now

Posted: at 9-06-2012 09:53 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Junior Pope’s Family Reportedly Drop Charm In His House To Deal With His Killers

  2. Mix Reaction Over Video Of Burna Boy As He Shows Off His Garage

  3. Mercy Johnson Hints At Baby Number 5, Shares Romantic Video With Husband

  4. VIDEO: "Why Being A Single Mother Kills Women Faster" – Actress, Bimpe Akintunde

  5. VIDEO: Young Nigerian Lady Flaunts Luxury Lifestyle Sponsored By Boyfriend

  6. Actor Gabriel Afolayan Shares Loved-up Photos With Wife

  7. Femi Adebayo Pens Lovely Message As He Celebrates Dad, Oga Bello's 72nd Birthday

  8. E-Money Denies Reports Of Police Probe Over N1.2Bn Dispute With Lagos Firm, Set Record Straight

  9. 'No Evidence That Baba Ijesha Slept With Princess’ Foster Daughter' – Yomi Fabiyi Gives Update

  10. "I’m Still Alive" – Man Says After Burying Self In Coffin For 23hrs

  11. Edo Governor, Godwin Obaseki Denies Dragging Oba Of Benin To Court

  12. Nigeria, Other African Countries Qualified For Relay Events At The 2024 Summer Olympics In Pari

  13. Nigerian Man, Victor Ikonne Arrested With 200g Of Cocaine In Kenya


THIS WEEK
  1. Moment Canadian Mayor Praises Tinubu For Work Done in Lagos While Honouring Peter Obi at Event

  2. Father-in-Law Of Wofai Fada, Engineer Kunle Cole Gives Reasons For Son’s Wedding Rejection

  3. Yvonne Jegede Reveals The Truth About Colleague, Mercy Johnson, While Calling Her Out (Video)

  4. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  5. Onanuga Shares A Post Alleging Peter Obi Demarkets Nigeria, Calls Him ‘Bitter Obi'

  6. Soldier, Abdullahi Ismail Dismissed From The Nigerian Army For Sleeping With Colleague’s Wife

  7. Focus On Fall Of Naira, Insecurity – Charly Boy Drags Onanuga For Tagging Peter Obi As ‘Bitter’

  8. Primate Ayodele Issues Warning To Tinubu, Predicts Northern Opposition To Presidential Ambition

  9. Houseboy - Angela Okorie Fires Back At Mercy Johnson's Husband After His Post on 'Mad People'

  10. Actors In Nollywood Films Used To Be Cast Based On Social Media Followers – Uzor Arukwe


TOP MEMBERS: