


















Posted: at | |
Quote from: open_reality on 8-06-2012 01:44 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: Solidstonez on 8-06-2012 01:45 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: geraldduruike on 8-06-2012 01:12 PM Baby Listen i no be 9JA local champion oh,,True i dey Operate world wide..I have my stay and company Here in Malaysia..So i no dey fear anybody weather finlandguy or whoever..For me i can see that there is vacancy on urside and u be guru for book,,I go still contribute make you see ur career for higher level..So make people no lower my moral as i want una to ginger my swagg to win THE HEART OF OPEN_REALITY..Are you in Nigeria now or outside Nigeria Open_Reality. YOU ARE ORIGINAL LOCAL BOY, U SOUND 419 TO ME, TO HELL MAN
| ||||||
Quote from: geraldduruike on 8-06-2012 01:21 PM nice but no let finlandguy catch you .......word of warning in advance YOU ARE THE SUGAR IN MY TEA, ORIGIAL YAHOO BOY,SHUT UP UR POEM if finland catch am na crush he go crush am Catch who?..who better thing no dey hungry,HIM BE TRACTOR DRIVER wey be say him go crush,Why every of our Nigeria thing na die die fight,qureel..No be so oyibo dey do even oyibo saw u with his g/f or wife,Unless u intentional go for married woman eh then the husband go fire ur every every wey you dey take dey disturb,We are matured,So make we dey pray make our Pretty Open+Reality say her mind..Baby carry on.
| ||||||
Quote from: open_reality on 8-06-2012 01:34 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: geraldduruike on 8-06-2012 01:54 PM Baby u sabi,no be only me have confirm it here..No be today i done dey hear or read ur write up..You sabi A.B.C TO where it end,even sabi more than people expect,Na ur type be Nwa onye nkuzi,Nwa Teacher.So carry on..Make i have your corect contact number..Someone Called SOLIDSTONEZ want put eye for us,I confess b/c of her beauty wetin concern you,Or you want be second wife?I no want Open+reality vex please,Meself i be celebrity,Even cos we dey bring celebirty come malaysia,Make i show you one my picture with Nkem owoh,Flavour,klink de drunk and more.NO BE JOKE OH.Inbox ur contact number through my email id [email protected] For security Purpose. WAHALA WA OOOOOOO. OPEN REALITY IS NEXT TO BE SCAMMED, MOROON
| ||||||
Quote from: geraldduruike on 8-06-2012 02:08 PM IF OPEN_REALITY no get vacant,infact make solidstonez carry my wahala and cross with immediate efffect because i can see say she be like open_reality,maybe na her sister,both of them sabi pass everybody here,Guys make una no vex i dey tidy my ministry..Celebrity dey talk to celebrity,so no be my fault..So better soup na money make em..Open_reality and Solidstonez are the best among every comentators here,Cos they always stand on the truth with they church and God fearing mind..I want go take my nasi goren ayam,or,,Chicken fried rice..or.go for DANTIN AFRICAN RESTURANT TO CHOP MY ISI EWU WITH COLD CARSBERG...Hugs. my dear fan. SHUT THE phyuk UP, OLEEEEEEEEEEE, ISI EWU
| ||||||
Quote from: open_reality on 8-06-2012 02:12 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: Solidstonez on 8-06-2012 02:22 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: geraldduruike on 8-06-2012 02:47 PM
Yes baby Open_reality..Am glad you know tha i am funny guy,sure indeed and you too very funny pretty gurl,make we relate,inbox me ur contact,Finish.Am waiting..within 5hours..let me get the koko contact num..Where you dey as of now.in Nigeria or abroad.
| ||||||
Quote from: aso4life1 on 8-06-2012 03:44 PM For mentioning a tribe's name on this story, na thunder go fire your mouth... idiot OKARE MA JA FUN WA, OMO ODUA RERE
| ||||||
Quote from: reymondokeze on 8-06-2012 03:45 PM her Bosom big o U HAVE PROPLEM, GO SUCK AM, MOROON
| ||||||
Quote from: aso4life1 on 8-06-2012 03:59 PM finland guy na my man and nobody fit hijack you from him for here cos I am stationed here as your guard THE GUY NA 419
| ||||||
Quote from: isbigo on 8-06-2012 04:00 PM EHEE,I KNOW SAY THIS PROFILE PICTURE GO PUT UNA FOR OGBA AHARA.I MEAN FOR KATA-KATA LOOK AND DISCHARGE, ISBIGO,ISBIGO, ENJOY UR LOOKING. honeypot LICKER
| ||||||
Quote from: isbigo on 8-06-2012 04:11 PM OWOLU KOMU,WETIN CONCERN ME,KEDU NKE GBASARA NWA GUY,THANK GOD ME I DON MARRY SINCE 2008 WITH MY LOVELY WIFE AND KIDS.THIS ONE NA FOR THOSE SINGLE BUT SEARCHING GUYS SUGAR DADDY, ARISTO FATHER.
| ||||||
Quote from: aso4life1 on 8-06-2012 04:16 PM point of correction,Yes the guy smoke IGBO but not an IGBOBIAN, An Igbobian is someone who study or graduate from IGBOBI COLLEGE YABA,LAGOS........... So he is not an IGBOBIAN cos wherever there is an IGBOBIAN,there is also a noble Nigerian. Governor FASHOLA is a real IGBOBIAN like me ONI PA MI, MO TI TO SI ARA PELU ERIN, IGBOBIAN!!!!!
| ||||||
Quote from: geraldduruike on 8-06-2012 04:24 PM
Guy na joke no take am serious as person no be wood and finlandguy no give me any iv,and moreover if she be for finlandguy,no wahala,make i switch on to solidstonez..No be my fault abeg na wetin Nigeria Government cause..Everybody dey for run run go find greener pasture..i be real Nwafor 9ja,so carry waka.
| ||||||
Quote from: Solidstonez on 8-06-2012 04:32 PM WHICH KIND KATA-KATA? YOU SEF NO SAY THAT PIC IS NOT NICE BE SINCERE AND AS ONE OF MY FRIEND TALK BEFORE, NA THAT PLACE YOU PASS COME OUT........ABEY NO BE TRUE? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: Solidstonez on 8-06-2012 04:40 PM VERY FUNNY TRIED AND FAILED. ![]() ![]() ![]()
| ||||||
Quote from: open_reality on 8-06-2012 05:11 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos
Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel
Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention
Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed
VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday
“I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum
One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo
Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME
"You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment
Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)