Gwhy at 13-03-2009 01:39 PM (15 years ago) (m) I don fal in luv na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-03-2009 01:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 13-03-2009 01:42 PM (15 years ago) (m) which kind? Posted: at 13-03-2009 01:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 13-03-2009 01:45 PM (15 years ago) (m) hmm Posted: at 13-03-2009 01:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 13-03-2009 01:48 PM (15 years ago) (m) blind love..? Posted: at 13-03-2009 01:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 13-03-2009 02:22 PM (15 years ago) (m) Na u sabi, una don kuku pursue d babe away sef.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-03-2009 02:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 13-03-2009 02:26 PM (15 years ago) (m) na u knw o Posted: at 13-03-2009 02:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 13-03-2009 03:23 PM (15 years ago) (m) i don bomb d babe tire... Posted: at 13-03-2009 03:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 13-03-2009 03:29 PM (15 years ago) (m) wit wetin Posted: at 13-03-2009 03:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 13-03-2009 04:08 PM (15 years ago) (m) WIT SHIT AND MESS...PO MU BOW BOW PO PO SI KRAKRAPA....... Posted: at 13-03-2009 04:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 13-03-2009 05:21 PM (15 years ago) (m) Kolo united
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-03-2009 05:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 13-03-2009 05:29 PM (15 years ago) (m) GO SI DON Posted: at 13-03-2009 05:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-03-2009 08:31 AM (15 years ago) (f) lol..he likes his bro Posted: at 14-03-2009 08:31 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gwhy at 14-03-2009 09:51 AM (15 years ago) (m) Wetin u dey talk na@ ironlady.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 14-03-2009 09:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 14-03-2009 09:53 AM (15 years ago) (f) Wetin u dey talk na@ ironlady.
i dont even know help me ooo...i need to sleep Posted: at 14-03-2009 09:53 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lol, abeg i dey roll 4 groun ...........................9ice, kip it up bro
u sure no be on top bed u dey roll? i dey wonder oh! @ ironlady, go and sleep u deserve it! dream of Gwhy! Posted: at 14-03-2009 02:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 14-03-2009 02:58 PM (15 years ago) (m) Teacher: Puting 4 apples together and later add one again, how many apples will yopu have in all?
Student: Sir, it all depends on how you put the last apple.
Teacher: How do you mean?
Student: If you put the apple beside the other 4, you have a triangle. but if you put the apple on top of the other, you are going to have a pyramid.
T : If your brother has 5 organges and you take away 1 from him, what will be the result?
S : That can never happen.
T : Why?
S : Because there is no nearby mortuary and the ground will be too strong to dig, meaning my death will be the result.
nice one
2.0. Posted: at 14-03-2009 02:58 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks, na beocs of "nice one" wey u wan talk , na hin u take al the space for naijapals finish! take ur time!!!! Posted: at 15-03-2009 12:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 12:05 AM (15 years ago) (f) lol, abeg i dey roll 4 groun ...........................9ice, kip it up bro
u sure no be on top bed u dey roll? i dey wonder oh! @ ironlady, go and sleep u deserve it! dream of Gwhy! ewwwwwwwwwww!!ddream of who??i never dream abt my bf na Gwhy i go dey dream abt huh? Posted: at 15-03-2009 12:05 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lol, abeg i dey roll 4 groun ...........................9ice, kip it up bro
u sure no be on top bed u dey roll? i dey wonder oh! @ ironlady, go and sleep u deserve it! dream of Gwhy! ewwwwwwwwwww!!ddream of who??i never dream abt my bf na Gwhy i go dey dream abt huh? bf? ? no be husband again? u dey confuse urself oh! becos u no go fit confuse me! lai lai! Posted: at 15-03-2009 03:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 15-03-2009 03:07 AM (15 years ago) (f) alll of dem na d same !!!! Posted: at 15-03-2009 03:07 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |