skarfies at 24-04-2009 02:43 PM (16 years ago) (m) CUSTOMER!!! WETIN UNA DEY TRADE HERE OOO. ....//.// Posted: at 24-04-2009 02:43 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 03:05 PM (16 years ago) (f) wetin concern u gbe fila!!!! Posted: at 24-04-2009 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 24-04-2009 03:22 PM (16 years ago) (m) wetin concern u gbe fila!!!!
olorun maaje
this ugly guy
wetin i wan take u do?
babe..u c fine boy like me..wetin u want again?    ? Posted: at 24-04-2009 03:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 04:36 PM (16 years ago) (f) show me ur dick atleast if i wan manage u upon say u no fine maybe the size of ur kini fit satisfy me so do me dis favor if u go house ehn stand naked snap ur kini then post am for naijapals then u fit get me olooshi Posted: at 24-04-2009 04:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 24-04-2009 04:44 PM (16 years ago) (m) show me ur
atleast if i wan manage u upon say u no fine maybe the size of ur kini fit satisfy me so do me dis favor
if u go house ehn stand naked snap ur kini then post am for naijapals then u fit get me
olooshi
ur juju no wk 4 me..u hear...wetin bring dat 1 here...no provoke me....becos d last time u provoke me ...u c wetin i do u...take time oooo Posted: at 24-04-2009 04:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 04:49 PM (16 years ago) (f) wetin u do me i just say make u show me ur thing dick simply na crime atleast naijapals girls go help me measure make i no wether e reach my own thiny Posted: at 24-04-2009 04:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 24-04-2009 04:52 PM (16 years ago) (m) wetin u do me i just say make u show me ur thing simply na crime atleast naijapals girls go help me measure make i no wether e reach my own thiny
u get shame 4 eye so?     ?if ur boyfrined catch u 4 here....na u sabi,,,, Posted: at 24-04-2009 04:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 24-04-2009 05:02 PM (16 years ago) (f) which one dem dey call boyfriend? explain abeg Posted: at 24-04-2009 05:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 24-04-2009 05:03 PM (16 years ago) (m) which one dem dey call boyfriend?
explain abeg
oh..i don forget say u b alaja...so na alfa go b ur boy friend Posted: at 24-04-2009 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 25-04-2009 03:36 AM (16 years ago) (f) lol
u no dat kind tin...so go brush ur mouth well well...b4 i go tink of it.... who suppose brush well welll..my teeth hen u can see ur whole face in it so stop talking dude Posted: at 25-04-2009 03:36 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 27-04-2009 06:55 AM (16 years ago) (m) lol
u no dat kind tin...so go brush ur mouth well well...b4 i go tink of it.... who suppose brush well welll..my teeth hen u can see ur whole face in it so stop talking dude na by force 2 kiss..c wahala ooooo Posted: at 27-04-2009 06:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 27-04-2009 06:59 AM (16 years ago) (f) lol
u no dat kind tin...so go brush ur mouth well well...b4 i go tink of it.... who suppose brush well welll..my teeth hen u can see ur whole face in it so stop talking dude na by force 2 kiss..c wahala ooooo who dey force na u go beg me now Posted: at 27-04-2009 06:59 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 27-04-2009 04:17 PM (16 years ago) (m) beg 4 wetin?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 27-04-2009 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 27-04-2009 05:05 PM (16 years ago) (m) beg 4 wetin?
4 FREE KISS NA Posted: at 27-04-2009 05:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 27-04-2009 05:08 PM (16 years ago) (f) who go even give u free kiss? Posted: at 27-04-2009 05:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 27-04-2009 05:10 PM (16 years ago) (m) who go even give u free kiss?
U DON GIVE ME B4 NA...ABI NA LIE...WEN I SAY WETHER NA KISS U DEY GIVE OR NA CURSE U DEY CURSE ME Posted: at 27-04-2009 05:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 28-04-2009 10:45 AM (16 years ago) (m) so she be Keziah?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 28-04-2009 10:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quinzee4me at 28-04-2009 11:05 AM (16 years ago) (f) na ur sister be keziah Posted: at 28-04-2009 11:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 28-04-2009 01:05 PM (16 years ago) (f) ahahahhahaha Posted: at 28-04-2009 01:05 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 28-04-2009 01:53 PM (16 years ago) (m) Keziah,hw far?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 28-04-2009 01:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |