Posted: at | |
Quote from: bilol on 17-03-2009 02:00 PM make una no let me swear for una i post topic una come bring katakata enter am,are u guys alright?abi una neva chop cheneke... u want swear for us, but why?. dguy dey give marks for best Topic of d year?...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
*rolleyes* ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
@devil sory samy. I no deny her o ReplyIt pays to be good.
| |||||
huh!!! Reply![]() ...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
Wetin do u? ReplyIt pays to be good.
| |||||
nufin, jst surprised. Reply...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
| |||||
at wot? ReplyIt pays to be good.
| |||||
Quote from: Tomdequola on 17-03-2009 02:28 PM @devil sory samy. I no deny her o ![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
Lead by Example young Woman... ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
oga kennee, how u dey? ReplyIt pays to be good.
| |||||
O my God!!!!!!!!!!!!!! Replyyour mouth. what happened to it? ![]()
| |||||
I don't wanna talk...im tired. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
eya. Sory o. Gotta go. Later. ReplyIt pays to be good.
| |||||
take care jare tom,i just dey look all of una since,i go swear for una oooooooo,if una no go answer my question make una comot,kenne wetin u mean by lead by example Reply
| |||||
Quote from: Tomdequola on 17-03-2009 02:55 PM oga kennee, how u dey? l dey Bro... Hope yu good? WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: bilol on 17-03-2009 03:09 PM take care jare tom,i just dey look all of una since,i go swear for una oooooooo,if una no go answer my question make una comot,kenne wetin u mean by lead by example See question... Na yu start topic, so yu start by telling yurs... Haa!!! Book no hard reach so ooo WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
tell me urs first n i'll tell u mine Reply
| |||||
. ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
so u want to know mine first ok i'll tell u,its a combination of 2 of my very gud frends name dat i lost in an accident some yrs ago they are bimpe and lola so wats urs Reply
| |||||
Yu better Change it ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion