colliboy at 2-07-2012 04:07 PM (12 years ago) (m) my coppeee de col ooh Posted: at 2-07-2012 04:07 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
autofist at 2-07-2012 04:21 PM (12 years ago) (m) pastor u need serious deliverance and counselling after all nobody is above mistake. Posted: at 2-07-2012 04:21 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
TOMYONBORN at 2-07-2012 04:22 PM (12 years ago) (m) Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
CRAZY COFFEE NIGGER .....IMAGE IS NOTHING..TASTE IS EVERYTHING...OBEY YOUR TASTE....DRINK SPRITE... BUT U TOO MUCH COFFEE WEY I DEY DRINK FOR HIA COMOT FOR MY NOSE AS I READ UR USELESS MESSAGE.. Posted: at 2-07-2012 04:22 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 2-07-2012 04:35 PM (12 years ago) (f) Mariage wahala Posted: at 2-07-2012 04:35 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
verah at 2-07-2012 04:36 PM (12 years ago) (f) my opinion is if you wanna know how to treat a lady read the bible the song of solomon...... that what the bible is mend for to find soltions to problems.. there is a difference btwn reading the bible and understanding it.. it such a pity that most people jus read without understanding
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 2-07-2012 04:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osarobo62 at 2-07-2012 04:43 PM (12 years ago) (m) chei, he soldiers can't swim upstream. ''MAN OF GOD'' stop marrying these women to save yourself from further embarrassment. Posted: at 2-07-2012 04:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moriztuos at 2-07-2012 05:08 PM (12 years ago) (m) guy this cofee wey u dey drink no dey finish?
No mind am jare Posted: at 2-07-2012 05:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Silver187 at 2-07-2012 05:09 PM (12 years ago) (m) guy this cofee wey u dey drink no dey finish?
i wonder Posted: at 2-07-2012 05:09 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
It all depends on them Posted: at 2-07-2012 05:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kay-m6 at 2-07-2012 05:40 PM (12 years ago) (m) this coffee guy, no kill your self with coffee oooooo Posted: at 2-07-2012 05:40 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ceaser7 at 2-07-2012 05:43 PM (12 years ago) (m) Naija una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
NA ONLY COFFEE U DEY DRINK? Posted: at 2-07-2012 05:43 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Maggiecube at 2-07-2012 06:11 PM (12 years ago) (f) Reply |
Simms at 2-07-2012 06:33 PM (12 years ago) (m) It is not my business how many times you marry. My problem with you and other Pastors is how you use GOD or your religion to deceive innocent men and women. I put it to you that GOD never revealed to you whom and when to marry you shit head. You have made your money now and it seems that you have problems with your personal life, why don't you stop deceiving people and go an cure yourself. Did GOD instruct you not to have children? What is the essence of marriage if not to have offspring? How do we know that you are capable of having children? For a self-proclaimed man of GOD , I am beginning to suspect you. Posted: at 2-07-2012 06:33 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fittedbaba at 2-07-2012 06:55 PM (12 years ago) (m) d fake pastor don use his joystick do ritual for ''mass congregation''...pastors na thief...dem do JUJU pass anytin Posted: at 2-07-2012 06:55 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
whateverrrrrrrrrrrrrrrr Posted: at 2-07-2012 07:56 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
crusifixo at 2-07-2012 08:31 PM (12 years ago) (m) CRAZY COFFEE NIGGER .....IMAGE IS NOTHING..TASTE IS EVERYTHING...OBEY YOUR TASTE....DRINK SPRITE... BUT U TOO MUCH COFFEE WEY I DEY DRINK FOR HIA COMOT FOR MY NOSE AS I READ UR USELESS MESSAGE..
NA BECAUSE TWO OF UNA NO GET MONEY TO BUY MILK NA HIM MAKE THE COFEE DEY MAKE UNA CRAY Posted: at 2-07-2012 08:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abeg I'm passing with speed joor! E no concern me sef
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 2-07-2012 08:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
crusifixo at 2-07-2012 08:59 PM (12 years ago) (m) NA WA OH YOU NO FIT PERFORM AND YOU DEY GO MARRY FINE WOMAN...... Posted: at 2-07-2012 08:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Every one is being so careful with their comment but MR POSTER ,did you talk to Stephanie to have concluded that it was cos he couldn't impregnate her is what caused their separation? Posted: at 2-07-2012 10:12 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NA FINE WOMAN O! Posted: at 2-07-2012 10:13 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |