The calamity wey this
Lagos rain dey cause
No be small thing abeg
A married woman was
Found on a bachelor's
Bed, who lives 3 streets
Away from hers, and
When asked how come
She simply retorted...
The thing tire me o sef,
Na the rain flood carry
Me away throw for the
guy bed o.......

Posted: at | |