exever100 at 6-07-2012 04:05 AM (11 years ago) (f) NA DEM SABI.....I ALWAYS TELL PEOPLE TO BELIEVE IN THEIR OWN ABILITY,PRAY TO GOD N HE LL ANSWER U,STOP GOING 4RM CHURCH TO CHURCH......SOME CHICKS WILL SAY MY PASTOR IS MY SPIRITUAL FATHER,STOP DECEIVING URSELVES Posted: at 6-07-2012 04:05 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i wonder why some stupid idiot find it difficult to believe facts and realities Posted: at 6-07-2012 04:06 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ecto at 6-07-2012 04:08 AM (11 years ago) (m) BEWARE of WOLVES in SHEEP Clothings Posted: at 6-07-2012 04:08 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 6-07-2012 04:43 AM (11 years ago) (m) na mumu go kill we nigerians .we respect pastors pass our father and mother.pastor go slap u,na man of God,,pastor chop your money ,,na man of God,,pastor go fcuk your wife ,na man of God,,with all those things ,na man of God ..na for nigerian i see say someone can just wake up and become a pastor overnight,,go open one church and give am sweet name,,ST TOMATOS MIRACLE CENTER OR ST SOLIDSTONE HOLY CENTER OR ST PETER WONDERLAND OF CHRIST.still my people still dey follow them from place to another..if miracle no kill we nigerians .we no go die again..but the truth be say na money this things we call pastor dey fine,with the name of God .. Posted: at 6-07-2012 04:43 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |

maryclaret at 6-07-2012 04:43 AM (11 years ago) (f) This woman saying, " He slaps you...flogs you with koboko..." What in the world was she doing there for two years then? Two years is more than enough time for madness to manifest and more than enough time to get the hell out of there!!!! Well, God only knows those truly working for Him. He cannot be mocked!
Ada Mbaise Posted: at 6-07-2012 04:43 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 6-07-2012 04:48 AM (11 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 6-07-2012 04:49 AM (11 years ago) (m) Reply |
ezet2 at 6-07-2012 05:02 AM (11 years ago) (m) OMG this is serious coffe wey i dey drink comot for my head lol
U too don dey take coffee! na wa Posted: at 6-07-2012 05:02 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
nestoba at 6-07-2012 05:07 AM (11 years ago) (m) What pictures are you looking for ! The mother has given enough evidence from her investigations and there is hospital report and the girl in question will also give her own side of the story, same with the numerous victims! Something done in the cover of the night, pregnancies and abortions were part of it. Posted: at 6-07-2012 05:07 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adego1 at 6-07-2012 05:10 AM (11 years ago) (m) church issues Posted: at 6-07-2012 05:10 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 6-07-2012 05:37 AM (11 years ago) (m) Reply |
NO COMMENT
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 6-07-2012 05:48 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na mumu go kill we nigerians .we respect pastors pass our father and mother.pastor go slap u,na man of God,,pastor chop your money ,,na man of God,,pastor go fcuk your wife ,na man of God,,with all those things ,na man of God ..na for nigerian i see say someone can just wake up and become a pastor overnight,,go open one church and give am sweet name,,ST TOMATOS MIRACLE CENTER OR ST SOLIDSTONE HOLY CENTER OR ST PETER WONDERLAND OF CHRIST.still my people still dey follow them from place to another..if miracle no kill we nigerians .we no go die again..but the truth be say na money this things we call pastor dey fine,with the name of God ..
YOU DEY CRAZE? YOU DRINK KAIKAI? TAKE YOUR TIME OHHH
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 6-07-2012 05:50 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |

YEYE WORRY YOU
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 6-07-2012 05:50 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 6-07-2012 05:51 AM (11 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 6-07-2012 05:52 AM (11 years ago) (m) Reply |
me dey crazy..
YOU DRINK KAIKAI THIS MORNING? NAWAHO
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 6-07-2012 05:53 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 6-07-2012 05:53 AM (11 years ago) (m) Reply |
Reply |