Quick Wit: (Page 2)

Date: 21-03-2009 3:28 pm (16 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 [2] 3 4
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:16 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 02:36 PM
wahala don happen be dat Grin Grin Grin.... officer lock him oga pekin husband, hmmm okay, make we wait for chief to come back first....
but silly oo, where you dey get all this faabu from sef.... Huh? Huh? Huh?

Krissss ... which one is FAABU? Explain... Grin

Posted: at 26-03-2009 09:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:17 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 02:52 PM
Sily oya , dem say where u dey get fabu from,make dem for follow u go there go begin tif am! come dey shine for here!

When Kris explains what Faabu or is it fable means... then I'll answer that... Grin

Posted: at 26-03-2009 09:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:21 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: federico on 25-03-2009 04:42 PM
na okada man,,na so so lie dem dey lie

Frederick... na wetin concern Okada man with this joke. Tongue

Posted: at 26-03-2009 09:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-03-2009 09:35 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:16 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 02:36 PM
wahala don happen be dat Grin Grin Grin.... officer lock him oga pekin husband, hmmm okay, make we wait for chief to come back first....
but silly oo, where you dey get all this faabu from sef.... Huh? Huh? Huh?

Krissss ... which one is FAABU? Explain... Grin
"FABU" na same tin as joke na..... oya FABU o koma roll, FABU oo koma roll...... Grin Grin Grin
Posted: at 26-03-2009 09:35 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 26-03-2009 09:36 AM (16 years ago)
(f)
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST
Posted: at 26-03-2009 09:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-03-2009 09:38 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST
nne, you're back.... Grin Grin Grin.... welcome! how your joni now?
Posted: at 26-03-2009 09:38 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:42 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:38 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST
nne, you're back.... Grin Grin Grin.... welcome! how your joni now?

Kris! Kris... You still dey my book of suspicion o!! Grin

Posted: at 26-03-2009 09:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-03-2009 09:44 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:38 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST
nne, you're back.... Grin Grin Grin.... welcome! how your joni now?

MY BRODA AM BAK ND FRONT SELF JOIN, MY TRIP WAS SUKSEXFULL, ND ALL IS WELL WHERE IT IS SUPOSE TO B  Grin Cheesy Wink
Posted: at 26-03-2009 09:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:48 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:35 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:16 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 02:36 PM
wahala don happen be dat Grin Grin Grin.... officer lock him oga pekin husband, hmmm okay, make we wait for chief to come back first....
but silly oo, where you dey get all this faabu from sef.... Huh? Huh? Huh?

Krissss ... which one is FAABU? Explain... Grin
"FABU" na same tin as joke na..... oya FABU o koma roll, FABU oo koma roll...... Grin Grin Grin

I no satisfy with that explanation o!

I'm sure my dear Iphie will explain better... abi @ Iphie? Grin

Posted: at 26-03-2009 09:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:50 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST

 Grin Grin Grin

Iphie... your suggestion just to collect address is quite complicated... abeg, simplify. Grin

lol

Posted: at 26-03-2009 09:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-03-2009 09:52 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:48 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:35 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:16 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 02:36 PM
wahala don happen be dat Grin Grin Grin.... officer lock him oga pekin husband, hmmm okay, make we wait for chief to come back first....
but silly oo, where you dey get all this faabu from sef.... Huh? Huh? Huh?

Krissss ... which one is FAABU? Explain... Grin
"FABU" na same tin as joke na..... oya FABU o koma roll, FABU oo koma roll...... Grin Grin Grin

I no satisfy with that explanation o!

I'm sure my dear Iphie will explain better... abi @ Iphie? Grin

as d talkactive of d house nd a female whois not insupport of d male i go talk as soon as dgreatest nd krist beg me finish
Posted: at 26-03-2009 09:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-03-2009 09:53 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:50 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST

 Grin Grin Grin

Iphie... your suggestion just to collect address is quite complicated... abeg, simplify. Grin

lol
noooo.... Grin Grin Grin
i sure say she dey do practice for APRIL FOOL....
Posted: at 26-03-2009 09:53 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:57 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:52 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:48 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:35 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:16 AM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 02:36 PM
wahala don happen be dat Grin Grin Grin.... officer lock him oga pekin husband, hmmm okay, make we wait for chief to come back first....
but silly oo, where you dey get all this faabu from sef.... Huh? Huh? Huh?

Krissss ... which one is FAABU? Explain... Grin
"FABU" na same tin as joke na..... oya FABU o koma roll, FABU oo koma roll...... Grin Grin Grin

I no satisfy with that explanation o!

I'm sure my dear Iphie will explain better... abi @ Iphie? Grin

as d talkactive of d house nd a female whois not insupport of d male i go talk as soon as dgreatest nd krist beg me finish

Talkatives no dey waste time ... Iphie tell me quick...
You wouldn't want the males to think you are supporting them, would you?  Sssssssh... don't let them know I said that... Lips Sealed Grin

Posted: at 26-03-2009 09:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 09:59 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:53 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:50 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST

 Grin Grin Grin

Iphie... your suggestion just to collect address is quite complicated... abeg, simplify. Grin

lol
noooo.... Grin Grin Grin
i sure say she dey do practice for APRIL FOOL....

Kris, this one wey you know evry activity wey dey happen for pple mind individually... I still dey suspect you o! Grin

Posted: at 26-03-2009 09:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-03-2009 10:08 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:59 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:53 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:50 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST

 Grin Grin Grin

Iphie... your suggestion just to collect address is quite complicated... abeg, simplify. Grin

lol
noooo.... Grin Grin Grin
i sure say she dey do practice for APRIL FOOL....

Kris, this one wey you know evry activity wey dey happen for pple mind individually... I still dey suspect you o! Grin

NO MIND AM HIM WAN BECOME OUR INHOUSE MIND READER, AS FOR APRIL FOOL I GO WAIT TILL NEXT WEEK. @ SILLY, FABU " FABULOUS TALE, TALL TALE, PULLING LEGS ETC

CHEI I DON TALK PASS AS I SUPPOSE TALK EWWWWWWWWWWWW CHINEKE ME
Posted: at 26-03-2009 10:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 10:16 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on 26-03-2009 10:08 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:59 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:53 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:50 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST

 Grin Grin Grin

Iphie... your suggestion just to collect address is quite complicated... abeg, simplify. Grin

lol
noooo.... Grin Grin Grin
i sure say she dey do practice for APRIL FOOL....

Kris, this one wey you know evry activity wey dey happen for pple mind individually... I still dey suspect you o! Grin

NO MIND AM HIM WAN BECOME OUR INHOUSE MIND READER, AS FOR APRIL FOOL I GO WAIT TILL NEXT WEEK. @ SILLY, FABU " FABULOUS TALE, TALL TALE, PULLING LEGS ETC

CHEI I DON TALK PASS AS I SUPPOSE TALK EWWWWWWWWWWWW CHINEKE ME

Iphie, thank you you try for the explanation... no fear  to talk you hear, I stand like Elephant for your back. Grin

Posted: at 26-03-2009 10:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 10:18 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: iphie on 26-03-2009 10:08 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:59 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:53 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:50 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST

 Grin Grin Grin

Iphie... your suggestion just to collect address is quite complicated... abeg, simplify. Grin

lol
noooo.... Grin Grin Grin
i sure say she dey do practice for APRIL FOOL....

Kris, this one wey you know evry activity wey dey happen for pple mind individually... I still dey suspect you o! Grin

NO MIND AM HIM WAN BECOME OUR INHOUSE MIND READER, AS FOR APRIL FOOL I GO WAIT TILL NEXT WEEK. @ SILLY, FABU " FABULOUS TALE, TALL TALE, PULLING LEGS ETC

CHEI I DON TALK PASS AS I SUPPOSE TALK EWWWWWWWWWWWW CHINEKE ME

Iphie, thank you, you try for the explanation( this one is quite helpful)... no fear  to talk you hear, I stand like Elephant for your back. Grin

@Kris, so na lie you been dey talk b4? Shocked

Posted: at 26-03-2009 10:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-03-2009 10:24 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:18 AM

JESUS CHRIS OF NAZARETH ON TOP DIS MY SMALL BACK WEY I DEY MANAGE, BABE U WAN KILL ME, HOW ELEPHANT GO DEY ON TOP ANT BACK :'( CHIMOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO  EWWWWWWWWW
Posted: at 26-03-2009 10:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 10:28 AM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 26-03-2009 10:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 26-03-2009 10:33 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:18 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 10:08 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:59 AM
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 09:53 AM
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 09:50 AM
Quote from: iphie on 26-03-2009 09:36 AM
@SILLY J, NA U B D POLICE WOMAN WEY ARREST D BROOM, SSRRY GROOM,

@ KRIST U GO GO SILLY J HOUSE SO SHE GO TELL U, COLLECT HER ADDRESS FROM DGREATEST

 Grin Grin Grin

Iphie... your suggestion just to collect address is quite complicated... abeg, simplify. Grin

lol
noooo.... Grin Grin Grin
i sure say she dey do practice for APRIL FOOL....

Kris, this one wey you know evry activity wey dey happen for pple mind individually... I still dey suspect you o! Grin

NO MIND AM HIM WAN BECOME OUR INHOUSE MIND READER, AS FOR APRIL FOOL I GO WAIT TILL NEXT WEEK. @ SILLY, FABU " FABULOUS TALE, TALL TALE, PULLING LEGS ETC

CHEI I DON TALK PASS AS I SUPPOSE TALK EWWWWWWWWWWWW CHINEKE ME

Iphie, thank you, you try for the explanation( this one is quite helpful)... no fear  to talk you hear, I stand like Elephant for your back. Grin

@Kris, so na lie you been dey talk b4? Shocked
nzumbu enyimba enyi, nzumbu enyimba enyi....
madam enyinma, you stand gidigba abi.. where dgreat dey, make we try one juju 4 ur bodi.. dgreat! dgreat!! wait oo silly j...
@iphie FABULOUS na FABU abi? and na him still tall and tail abi? silly j you self accept this explanation abi... okay o, quite helpful.... you no even think say how just 4 letter word go come be fabulous, tall and tail... how... Huh?
Posted: at 26-03-2009 10:33 AM (16 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions