Many find me desirable and appealing.
They touch me and I give a false good feeling.
Once I shine in splendor,
But only once and then no more.
For many I am "to die for".
What am I?
Posted: at | |
Many find me desirable and appealing. They touch me and I give a false good feeling. Once I shine in splendor, But only once and then no more. For many I am "to die for". What am I?
| |||||
how ur dic k Reply
| |||||
FOOL Reply
| |||||
U b idiot na, Replywhy u com dey ask us? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
lol una brain dey shake..u na so sabi book..na cigaret be the answer..and to all those haters una try well ohh Reply
| |||||
Quote from: downlowguy on 26-03-2009 03:39 PM lol una brain dey shake..u na so sabi book..na cigaret be the answer..and to all those haters una try well ohh cigaret ![]() ![]() ![]() why you talk so since, come dey us "what am i". how we wan no say you be cigaret.... ![]() ![]() ![]()
| |||||
so u be cigarrate.Now i see.Cow! ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: downlowguy on 26-03-2009 03:39 PM lol una brain dey shake..u na so sabi book..na cigaret be the answer..and to all those haters una try well ohh So you be cigarette I dey think so. As you long so wey you get white and brown color. Thanks Man you remind me wetin you be GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
so all dis suspence na 4 ciga Replyoldboy u get some serious issue, c ya head like hemiblock..........smoker i been think say na better thin self
| |||||
I beg change your name from today ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Na ciga get al dis 1? Reply![]()
| |||||
Na ciga get al dis 1? Reply![]()
| |||||
Quote from: Recoverd on 26-03-2009 03:56 PM Na ciga get al dis 1? ![]() u no know GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
emmymth bi like say u knw sabi wetin dey they call riddles u with ur fellow haters..so all of una wey tink say ciga nobi good thing why una dey smoke am..cos i see u last week for OPTIONS wey u dey flex with am Reply
| |||||
tell them ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)