A travelling salesman was passing through a small town in the West when he saw a little old man sitting in a rocking chair on the stoop of his house. The little old man looked so contented that the salesman couldn't resist going over and talking to him. "You look as if you don't have a care in the world," the salesman told him. "What is your formula for a long and happy life?" "Well," replied the little old man, "I smoke six packs of cigarettes a day, I drink a quart of bourbon every four hours and six cases of beer a week. I never wash and I go out every night." "My goodness," exclaimed the salesman, "that's just great! How old are you?" "Twenty-five," was the reply.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 21-03-2009 04:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Kristiantus at 25-03-2009 11:55 AM (15 years ago) (m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:37 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 25-03-2009 01:42 AM
na kai kai....
Emma... dem dey sell kai kai for your location? e be like say you like am well well o!
Emma Jesus, wetin i dey hear so, you dey drink kai kai.... oooo ooh so na wayo you dey wayo us all dis while... na him you come dey force me to follow you go your church dis sunday... mmba, i no follow you go anywhere again...
Posted: at 25-03-2009 11:55 AM (15 years ago) | Hero
degreatest2 at 25-03-2009 02:05 PM (15 years ago) (m)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 11:55 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:37 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 25-03-2009 01:42 AM
na kai kai....
Emma... dem dey sell kai kai for your location? e be like say you like am well well o!
Emma Jesus, wetin i dey hear so, you dey drink kai kai.... oooo ooh so na wayo you dey wayo us all dis while... na him you come dey force me to follow you go your church dis sunday... mmba, i no follow you go anywhere again...
e nefa start to dey drink am or sell am, hin stil dey think , so follow am go church and pray for him mabe hin go fit change hin mind na! no leave ur friend at the time of need oh!
Posted: at 25-03-2009 02:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Kristiantus at 25-03-2009 02:43 PM (15 years ago) (m)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 02:05 PM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 11:55 AM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:37 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 25-03-2009 01:42 AM
na kai kai....
Emma... dem dey sell kai kai for your location? e be like say you like am well well o!
Emma Jesus, wetin i dey hear so, you dey drink kai kai.... oooo ooh so na wayo you dey wayo us all dis while... na him you come dey force me to follow you go your church dis sunday... mmba, i no follow you go anywhere again...
e nefa start to dey drink am or sell am, hin stil dey think , so follow am go church and pray for him mabe hin go fit change hin mind na! no leave ur friend at the time of need oh!
dgreat you sure?
Posted: at 25-03-2009 02:43 PM (15 years ago) | Hero