

Posted: at | |
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 02:46 PM Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 02:45 PM Krist, try am na! Krist, try am , a trial shall confuse you!!!!![]() ![]()
| |||||
abi? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 11:41 AM Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:37 AM Quote from: Emmanuel4christ on 25-03-2009 01:42 AM na kai kai.... ![]() Emma... dem dey sell kai kai for your location? e be like say you like am well well o! ![]() HE!he! sharia... ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
@KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY Reply
| |||||
Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:19 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() ![]() ![]() wetin? how she go say that kind tin? me and dgreat no dey baff? ooohh dgreat! where you dey now.... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:23 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:19 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() ![]() ![]() wetin? how she go say that kind tin? me and dgreat no dey baff? ooohh dgreat! where you dey now.... ![]() ![]() ![]() Dgreat no fit do Iphie anything... I stand for her back gidigba! ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:58 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:23 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:19 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() ![]() ![]() wetin? how she go say that kind tin? me and dgreat no dey baff? ooohh dgreat! where you dey now.... ![]() ![]() ![]() Dgreat no fit do Iphie anything... I stand for her back gidigba! ![]() tanx jare sill j, u b better person, no mind kris, dgreatest no fit come 2day na him birthday
| |||||
sharia no prohibit kai kai oh, Or so i think ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 27-03-2009 09:16 AM sharia no prohibit kai kai oh, Or so i think You don stay North before? how you take know Emmy... I don dey suspect you too... ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: iphie on 27-03-2009 09:11 AM Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:58 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:23 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:19 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() ![]() ![]() wetin? how she go say that kind tin? me and dgreat no dey baff? ooohh dgreat! where you dey now.... ![]() ![]() ![]() Dgreat no fit do Iphie anything... I stand for her back gidigba! ![]() tanx jare sill j, u b better person, no mind kris, dgreatest no fit come 2day na him birthday
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:58 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:23 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:19 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() ![]() ![]() wetin? how she go say that kind tin? me and dgreat no dey baff? ooohh dgreat! where you dey now.... ![]() ![]() ![]() Dgreat no fit do Iphie anything... I stand for her back gidigba! ![]()
| |||||
Iphie , Olofofo, agborandun! radio kudirat! u don come here come announce my birthday abi?anyway, since all of una don hear courtesy Radio Naijapal, i dey wait for my gift, even if na Toyota Yaris , I no go vex, abi! gift na gift na! even if na Rav4 or Kia Picanto! Nuthing spoil, nuthing do Una! Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:30 AM Iphie , Olofofo, agborandun! radio kudirat! u don come here come announce my birthday abi?anyway, since all of una don hear courtesy Radio Naijapal, i dey wait for my gift, even if na Toyota Yaris , I no go vex, abi! gift na gift na! even if na Rav4 or Kia Picanto! Nuthing spoil, nuthing do Una! u c ur life, them think say na april fool, i dey prepare 4 u don cum open ya yash,,,,ewu first grade
| |||||
Quote from: iphie on 27-03-2009 11:36 AM Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:30 AM Iphie , Olofofo, agborandun! radio kudirat! u don come here come announce my birthday abi?anyway, since all of una don hear courtesy Radio Naijapal, i dey wait for my gift, even if na Toyota Yaris , I no go vex, abi! gift na gift na! even if na Rav4 or Kia Picanto! Nuthing spoil, nuthing do Una! u c ur life, them think say na april fool, i dey prepare 4 u don cum open ya yash,,,,ewu first grade
| |||||
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:44 AM Quote from: iphie on 27-03-2009 11:36 AM Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:30 AM Iphie , Olofofo, agborandun! radio kudirat! u don come here come announce my birthday abi?anyway, since all of una don hear courtesy Radio Naijapal, i dey wait for my gift, even if na Toyota Yaris , I no go vex, abi! gift na gift na! even if na Rav4 or Kia Picanto! Nuthing spoil, nuthing do Una! u c ur life, them think say na april fool, i dey prepare 4 u don cum open ya yash,,,,ewu first grade april fool na less dan a week from now, i dey prepare...........waky talky
| |||||
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:24 AM Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:58 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:23 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:19 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() ![]() ![]() wetin? how she go say that kind tin? me and dgreat no dey baff? ooohh dgreat! where you dey now.... ![]() ![]() ![]() Dgreat no fit do Iphie anything... I stand for her back gidigba! ![]() Oya, dgreat come comot my leg... i dey wait ( pressing feet firmly on the floor) No try me o! You don hear of Ajanaku? ( wonder what that means) lol...am off ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 11:54 AM Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:24 AM Quote from: Sillyjokker on 27-03-2009 08:58 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:23 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:19 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:15 AM Quote from: iphie on 26-03-2009 11:10 AM @KRSIT ND DGREATEST, UNA WITH DAT YOUNGEST OLD MAN NA DE SAME CATEGORY UNA DEY ehenn ![]() ![]() ![]() wetin.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg no vex too much, no let Dgreat hear this one o! You want am to begin incantations again for here? ![]() ![]() ![]() wetin? how she go say that kind tin? me and dgreat no dey baff? ooohh dgreat! where you dey now.... ![]() ![]() ![]() Dgreat no fit do Iphie anything... I stand for her back gidigba! ![]() Oya, dgreat come comot my leg... i dey wait ( pressing feet firmly on the floor) No try me o! You don hear of Ajanaku? ( wonder what that means) lol...am off ![]() babe no mind am jare, him dey show off to d wrongest ppl,.............lollllllllllzzzzzzzzz
| |||||
Quote from: degreatest2 on 27-03-2009 11:30 AM Iphie , Olofofo, agborandun! radio kudirat! u don come here come announce my birthday abi?anyway, since all of una don hear courtesy Radio Naijapal, i dey wait for my gift, even if na Toyota Yaris , I no go vex, abi! gift na gift na! even if na Rav4 or Kia Picanto! Nuthing spoil, nuthing do Una! if na toyota Yaris you want, dat one na small tin... e get one wey mike adenuga dash me. i fit give you that one as birthday gift.... wait... ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)