jeromchis at 20-07-2012 05:18 PM (12 years ago) (m) No na mistake wey poster do,the woman na omo Ibo abi Make una bring am make i taste abag Na this type wey obasanjo take finish dey sleep for every occasion Posted: at 20-07-2012 05:18 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SEE COUNTRY OOO THEM CAUGHT HUMAN BEING WITH TOOLS THEM STIL SAY pleaded not guilty and granted bail TUPAC I LOVE YOU phyuk THE WORLD phyuk BITCHES WITH PASSION phyuk THE LAW NIGERIA NA OLD BEAST COUNTRY NO CHANGES Posted: at 20-07-2012 06:13 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nonsovin at 20-07-2012 06:22 PM (12 years ago) (m) Reply |
moniconyez at 20-07-2012 06:43 PM (12 years ago) (m) The subject said CO, But the write up said CANNABIS, Wetin e be? Posted: at 20-07-2012 06:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
prince775 at 20-07-2012 06:47 PM (12 years ago) (m) yoruba women are leading the chart of drug business this days na waooooooooooooo Posted: at 20-07-2012 06:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ifemylove at 20-07-2012 11:17 PM (12 years ago) (f) You be fool Mr.tribalist, cannabis sativa(Indian hemp) is the same thing we call IGBO, something wey be say some of our politicians dey smoke anyhow. No be same IGBO FELA ANIKULAPO KUTI dey wrap and sing with inspiration for us? ABI YOU WANT TELL ME YOU NO LIKE FELA?
I am not saying the woman should be free without punishments BUT I am sure some of the people on NP calling for her castration usually SMOKE THAT SAME IGBO.
well said ! Posted: at 20-07-2012 11:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
athena at 21-07-2012 12:37 AM (12 years ago) (f) Somehow Posted: at 21-07-2012 12:37 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 21-07-2012 04:53 AM (12 years ago) (m) yoruba women are leading the chart of drug business this days na waooooooooooooo
Igbo is in the same class with the cocaine your people carry? fool
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-07-2012 04:53 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 21-07-2012 04:55 AM (12 years ago) (m) Mas man you want to tell me we don't have ganja again in Naija? She carry cocaine you will cover her criminals. You will never know peace in your life.
I wish you that...I am like a rock,whatever stone you throw will surely come back to you
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 21-07-2012 04:55 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dedonmicky at 21-07-2012 06:53 AM (12 years ago) (m) I wish you that...I am like a rock,whatever stone you throw will surely come back to you
For Yorubas, is not their fault their grand mother and father did not wake up intime..that reason why them dey enter drug deal now many country dey hang drug trafikers. YORUBAS HAPPY NEW YEAR. Una no dey carry last but una wake up late this time is not funny. Posted: at 21-07-2012 06:53 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dlimelite at 21-07-2012 06:54 AM (12 years ago) (f) Reply |
dickman2 at 21-07-2012 07:09 AM (12 years ago) (m) Reply |
moriztuos at 21-07-2012 10:58 AM (12 years ago) (m) Anythin for the love of money goes Posted: at 21-07-2012 10:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
When will this people learn ? Posted: at 21-07-2012 12:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Ha! Na wa o!
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 21-07-2012 03:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 21-07-2012 03:30 PM (12 years ago) (m) Reply |
egwunaija at 21-07-2012 03:36 PM (12 years ago) (f) Na wa 4 9ja Posted: at 21-07-2012 03:36 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
egwunaija at 21-07-2012 03:40 PM (12 years ago) (f) k Posted: at 21-07-2012 03:40 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 21-07-2012 08:28 PM (12 years ago) (m) na so Posted: at 21-07-2012 08:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i wonder if this naija reporters went to school. Writing a headline woman caught importing cocaine and in the story the woman was importing cannabis. If you write lies try to write correct lies. Posted: at 22-07-2012 09:12 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |