police:wht is your name??
Oga:Rasaki Ojuolere
Police:your passport
Oga:bring out his photogragh
police:Nope i mean your international passport
Oga:sorry o i no no sey na my passport you dey asked for .sorry oga police na through ship i take come here
Posted: at | |