Posted: at | |
| |||||
Quote from: nickyvil on 31-03-2009 01:11 AM wetin na i no be man like you i still try now i carry 24 position out of 25 na person take 25 na HAhahahahahahaha mehn u r soo funnie 2.0.
| |||||
na so na i be person now Reply
| |||||
U b person true true, Replynow i can saw. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
hahahaha! very funnie... Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
![]()
| |||||
how far gwhy Reply
| |||||
Quote from: herdeysohjy on 31-03-2009 07:12 PM ![]() u don drink sapele water? 2.0.
| |||||
no na na pure water me drink i no dey drink oti na Reply
| |||||
what a hell are u guys doing..makinf fun jokes abt where am from hate all of u people Reply
| |||||
i dey there too abeg calm down na i go marry you Reply
| |||||
i hate u moree...u called oshodi making fun of it u guys Reply
| |||||
lol no be me oooo Reply
| |||||
na u jor..hate u more more n more Reply
| |||||
na whaooo Reply
| |||||
hate u tooo Reply
| |||||
wel if you hate me sha no prob buy i no sey say you no hate me pass Esu okay me like you sha Reply
| |||||
Quote from: nickyvil on 31-03-2009 11:07 PM how far gwhy Alfa kè?Alfa dey 4 moshalashi na. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: ironlady on 1-04-2009 02:37 AM hate u tooo nne, not to worry don hate anybodi again... me to i don dream that kind dream. you see that your area (oshodi) say by 2033 true true e go be like world trade centre.... check am out now:
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)