terrorist are nt muslim even if they claim Islam
all dis crises are setup for our beloved poor people
Posted: at | |
terrorist are nt muslim even if they claim Islam all dis crises are setup for our beloved poor people positive thinking always leads to positive result
| |||||
Na u sabi ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
I wonder if dia is no religious forum 4 NP again.........even admin sef no care 4 dis forum anymore......small time now dem go carry dia crisis enta hia...,den e go turn 4rm religious 2 tribe just like oda forums 4 hia..........e don dey reach d time wey I go leave dis place 4 d pple wey sabi........make I dey watch una 1st ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Abeg tell cuz am thinking of leaving this forum self ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Allahu Akbar....... Ashadu laillaillallah Wa Ashadu Ana muhamadurassulullah!!! ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
abeg jossy , anytym u wan pack comot no 4get 2 give me small sign. Reply
| |||||
![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Ma load no big to pack so I fit carry am like fulami pipo de follow una anywia una wan go**dancing* ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Abi ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
make we dey watch admin 1st b4 dem go talk say we wan impeach person..........but na so GEJ no take BH serious until dey overtake everi bodi 4 everi tin...........,even 4 dis forum I no knw who be moderator again...........I still dey com hia just bcuz na dis forum carry me enta NP ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
really ? ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
rreeaallllyy ? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Nyc post...i hope d unbelivers undastandz diz Reply
| |||||
![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Delete dis post oooo cos d forum bulldozers ar relocating to dis forum small small to start a tribal abi religious war here... Who is d moderator of dis forum sef? ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
wetin aboki and aisha dey find for NP? ReplyKWEKE
| |||||
please go to religion forum ur post go make sense there Reply
| |||||
tell ram well abeg ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)