The Item With The Most Number of Names (Page 6)

Date: 09-04-2008 4:49 pm (16 years ago) | Author: George Okoji Ukeje
1 ... 3 4 5 [6] 7 8
- Henry1759 at 4-12-2008 02:38 PM (15 years ago)
(m)
GBOLOKAI
Posted: at 4-12-2008 02:38 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 4-12-2008 09:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  4-12-2008 02:10 PM
kido una xmas exams never start...u nogo go read? even u no get respect u dey tell ur senior bros dem make dey give u palmy...eheee?
i don tell am e no dey hear. i don even use water cane tire e still no wan change
Posted: at 4-12-2008 09:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- abraks at 4-12-2008 10:31 PM (15 years ago)
(m)
u c i always figured it out that this guy mad b a drunkered.if u drink dont logonline.to avoid bullshits.jokkeee no namesssss perv
Posted: at 4-12-2008 10:31 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 5-12-2008 10:39 AM (15 years ago)
(m)
abraks, who provoke your liver
Posted: at 5-12-2008 10:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovemar at 5-12-2008 10:52 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: loveknight on  4-12-2008 02:25 PM
tesh-tesh,  kparaga, monkey tail, gbago  oboy u 4get many names
It still remain....
Posted: at 5-12-2008 10:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 9jakrazy at 5-12-2008 01:37 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: abraks on  4-12-2008 10:31 PM
u c i always figured it out that this guy mad b a drunkered.if u drink dont logonline.to avoid bullshits.jokkeee no namesssss perv
Which kind person be this? I no dey even understand e yan. I no know whether na semi-imbec..... Anyway, One GUILDER for anybody wey fit interprete the guy yans!
Posted: at 5-12-2008 01:37 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-12-2008 01:40 PM (15 years ago)
(m)
I no dey drink GULDER...
Posted: at 5-12-2008 01:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 9jakrazy at 5-12-2008 01:47 PM (15 years ago)
(m)
wetin u dey shak?
Posted: at 5-12-2008 01:47 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-12-2008 01:51 PM (15 years ago)
(m)
Harp...
Posted: at 5-12-2008 01:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 9jakrazy at 5-12-2008 02:00 PM (15 years ago)
(m)
OK, analyze Abraks and get a Harp!
Posted: at 5-12-2008 02:00 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-12-2008 03:13 PM (15 years ago)
(m)
I dey fear oooh... Bcos abraks be like police... Im don first talk sey e go trace pesin... So i stl dey fear... Maybe if i don fall like six bottles of harp i go fit yarn...
Posted: at 5-12-2008 03:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-12-2008 04:28 PM (15 years ago)
(m)
orezo, you be bishop ohhh
Posted: at 5-12-2008 04:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abdizle at 6-12-2008 10:55 PM (15 years ago)
(m)
PURKAKA PURKAKO
Posted: at 6-12-2008 10:55 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- abraks at 7-12-2008 05:55 AM (15 years ago)
(m)
9ja.....give am d 6 bottles of harp if u get money.thnk God 4 ATM.u no get xcuse.u gaz try show urself now oh.
Posted: at 7-12-2008 05:55 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Sillyjokker at 7-12-2008 08:41 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: 9jakrazy on  3-12-2008 09:57 PM
Quote from: rezimero on  2-12-2008 10:53 PM
no worry, e no go run
Where I wan run go? By the way, you forgot to insert 'monkey' before the 'coat'; makes it more like my 'coat'. And that shouldn't have piqued you considering my interest in KPAKAM (another name from PH)

guys, una funny die

Posted: at 7-12-2008 08:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-12-2008 02:42 PM (15 years ago)
(m)
thanx sillyjokker Grin Grin
Posted: at 8-12-2008 02:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 9jakrazy at 26-12-2008 05:38 PM (15 years ago)
(m)
one gboza for silly
Posted: at 26-12-2008 05:38 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 28-12-2008 02:03 AM (15 years ago)
(m)
complete the name add jokker put
Posted: at 28-12-2008 02:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 28-12-2008 02:06 AM (15 years ago)
(m)
u neva sleep???

Posted: at 28-12-2008 02:06 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bishop77 at 28-12-2008 04:56 AM (15 years ago)
(m)
E be like say the girls come sabi the code names of this kaikai pass us. I believe they are not into it secretely ?
Posted: at 28-12-2008 04:56 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8