Posted: at | |
| |||||
Quote from: Kristiantus on 7-04-2009 03:19 PM Quote from: emmymth on 7-04-2009 03:12 PM u na new school u be?wetin dat old sch pics dey find 4 ur profile? na the main man for "prirate of the caribbean" be dat....no mind am jare, d film skull wey him go na atupa den dey use so him no sabi d one nd only "JACK SPARROW"
| |||||
film mistress?ur sch na candle una use abi? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
e better pass atupka..........candle na advanced atupka Reply
| |||||
but e no reach our own florescent ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
so na florescent una dey call atukpa...make u dey console yaself Reply
| |||||
to show u hw bright our light dey.Oda brita ones dey oh lyk halogens ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
CHEI... Who dey yab themself here ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
na emmymth dey yab himself.............4 ther sch na flourescent dem dey call atupka Reply
| |||||
kpele oooo Replyfor this area 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-04-2009 10:36 PM kpele oooo for this area oooooooooo.... ![]()
| |||||
Who is watching movie inside my joke? Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 8-04-2009 09:14 AM Who is watching movie inside my joke? u dey ask again.........dat na toks E na
| |||||
@ Iphie... where is ToksE? Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 8-04-2009 09:33 AM @ Iphie... where is ToksE? i'm here n e probs ![]() 2.0.
| |||||
Quote from: iphie on 8-04-2009 09:20 AM Quote from: Sillyjokker on 8-04-2009 09:14 AM Who is watching movie inside my joke? u dey ask again.........dat na toks E na wetin i do? 2.0.
| |||||
u dey watch indian film...gbam Reply
| |||||
Quote from: iphie on 8-04-2009 09:55 AM u dey watch indian film...gbam mmm, i think say na porn una dey watch here b4 so y my own go kon b indian film? 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 8-04-2009 09:56 AM Quote from: iphie on 8-04-2009 09:55 AM u dey watch indian film...gbam mmm, i think say na porn una dey watch here b4 so y my own go kon b indian film? HAha! you are so funny... The dialogue in Indian movies... ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 8-04-2009 09:59 AM Quote from: Toks-E on 8-04-2009 09:56 AM Quote from: iphie on 8-04-2009 09:55 AM u dey watch indian film...gbam mmm, i think say na porn una dey watch here b4 so y my own go kon b indian film? HAha! you are so funny... The dialogue in Indian movies... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)