So wetin dey shapun for hia? I come in peace and I full ground with no shakings of any kind. I salute una wit 13gun salutes as I be jjc, the remaining 8gun salute go come later. All the people wey soji for hia make una dey fall dey go. The one wey no soji, una dey fall dey go too. No shakings, this is Naira-n-kobo. I don enta!!

Posted: at | |