Posted: at | |
2.0.
| |||||
Quote from: emmymth on 6-04-2009 10:52 AM Quote from: stephmike on 5-04-2009 07:38 PM men dat was funny i lyk ur bed 4 one.U go stingy oh,dis one wey ur bed no go contain anoda person![]() ![]() wetin 4 happen? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Gwhy u 4 giv am ur sister Replyi think de bed go contain both of dem
| |||||
lollz Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 5-04-2009 11:12 PM 9ice kè? Na 2face he 4 b na, u no hear say dem don post d tin b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4!!!!!! u too dey complain!
| |||||
Quote from: michybaby on 8-04-2009 04:04 PM Quote from: Gwhy on 5-04-2009 11:12 PM 9ice kè? Na 2face he 4 b na, u no hear say dem don post d tin b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4!!!!!! u too dey complain! Ok i don c u o. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
ggggggggggggggggwwwwwwwwwwwwwwwwwhhhhhhhhhhhhhhhhyyyyyyyy, na who u dey notice 4 there Reply
| |||||
Quote from: Gwhy on 8-04-2009 04:11 PM Quote from: michybaby on 8-04-2009 04:04 PM Quote from: Gwhy on 5-04-2009 11:12 PM 9ice kè? Na 2face he 4 b na, u no hear say dem don post d tin b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4 b4!!!!!! u too dey complain! Ok i don c u o. BIG HEAD!
| |||||
Michy,No mak my baby catch u o. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
who get big head, na hedwizzy u dey follow talk? @michybaby Reply
| |||||
Ask am o?. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
@Iphie. You never talk wetin i do you. Reply
| |||||
Quote from: iphie on 8-04-2009 04:21 PM who get big head, na hedwizzy u dey follow talk? @michybaby i go talk wetin i want talk. i dnt care if ur his babe or whateva! HE GET BIG HEAD.
| |||||
srry my person, but na as michybaby call big head i cum knw say na u she dey follow talk but she no spell ya name well Reply
| |||||
michybaby, lets goo outside, headwixzzy follow, oya lets dance..........orieo4kasibe Reply
| |||||
Iphie Michy Replyiphie Michy iphie Michy Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
we want to do cat fight, me nd michybaby Reply
| |||||
Quote from: iphie on 8-04-2009 04:34 PM we want to do cat fight, me nd michybaby e beta make u no cross my side, bcos na disapear u go disapear. ![]() ![]()
| |||||
U b magician,mami H20, or Mamalawo? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: michybaby on 8-04-2009 04:37 PM Quote from: iphie on 8-04-2009 04:34 PM we want to do cat fight, me nd michybaby e beta make u no cross my side, bcos na disapear u go disapear. ![]() ![]() chei u n dey look face, look my own o, dis face dey give old man convulson, nd ectopic pregnancies myocardial iscahemia, so be carefoolish o
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)