LMAO: Meet The Queen of The Pings!! BB Inside Toilet! Naija Girls (Page 5)

Date: 31-07-2012 2:09 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5]
- ceejay58 at 2-08-2012 04:55 AM (11 years ago)
(m)
Poster dem dey tell u say some dey even carry laptop enter toilet u dey here dey talk about BB wey dem fit hold for one hand...hahahaha

And na there she go sidon like dat dey update on FB say... "Shiting Tins"   Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Chie!!! this is pure madness. lol
Posted: at 2-08-2012 04:55 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Oyinminijoor at 2-08-2012 05:52 AM (11 years ago)
(f)
Nonsense
Posted: at 2-08-2012 05:52 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- athena at 2-08-2012 07:19 AM (11 years ago)
(f)
rubbish
Posted: at 2-08-2012 07:19 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- osamabinladin at 2-08-2012 09:54 AM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 2-08-2012 09:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 2-08-2012 12:17 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ceejay58 on  2-08-2012 04:55 AM
Poster dem dey tell u say some dey even carry laptop enter toilet u dey here dey talk about BB wey dem fit hold for one hand...hahahaha

And na there she go sidon like dat dey update on FB say... "Shiting Tins"   Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Chie!!! this is pure madness. lol
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 2-08-2012 12:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 2-08-2012 12:18 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: kennynaija on  1-08-2012 07:20 PM
women with their crazy stuff, na so dem do steal BB and striped naked, rubbish!
most of dem no get head

Posted: at 2-08-2012 12:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Anumenechi at 2-08-2012 06:06 PM (11 years ago)
(m)
This one no be small madness, it will even make the girl stay more than 3hrs in ther bcos she will forget she dey inside toilet. Naija girl una too much oooooooooooooo
Posted: at 2-08-2012 06:06 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- vivianbest33 at 2-08-2012 07:27 PM (11 years ago)
(f)
Call it what ever, no problem, it wouldn't make any different.
Posted: at 2-08-2012 07:27 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 2-08-2012 09:34 PM (11 years ago)
(m)
ok she try..
Posted: at 2-08-2012 09:34 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Cinnicc at 3-08-2012 03:52 PM (11 years ago)
(f)
 Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided
Posted: at 3-08-2012 03:52 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 4-08-2012 12:33 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Cinnicc on  3-08-2012 03:52 PM
Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided
i see..
Posted: at 4-08-2012 12:33 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 6-08-2012 03:53 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: dickman2 on  1-08-2012 10:04 AM
nigeria girls with BB madness..nonsense..
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-08-2012 03:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mibenne at 6-08-2012 10:16 PM (11 years ago)
(f)
heheeeeeeeeeeee Grin Grin Grin camera dey d toilet Huh? Huh? Huh?
Posted: at 6-08-2012 10:16 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 7-08-2012 08:26 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: mibenne on  6-08-2012 10:16 PM
heheeeeeeeeeeee Grin Grin Grin camera dey d toilet Huh? Huh? Huh?
i see her ooooooh
Posted: at 7-08-2012 08:26 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moniconyez at 8-08-2012 05:55 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: mibenne on  6-08-2012 10:16 PM
heheeeeeeeeeeee Grin Grin Grin camera dey d toilet Huh? Huh? Huh?

are u the one on that picture? Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-08-2012 05:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-08-2012 07:25 PM (11 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 9-08-2012 07:25 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 28-08-2012 03:59 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 28-08-2012 03:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- simele at 13-09-2012 02:48 PM (11 years ago)
(m)
sickness serious one
Posted: at 13-09-2012 02:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicco77 at 15-09-2012 10:09 AM (11 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 15-09-2012 10:09 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 4 [5]