mad man: abeg how much them dey sell bb porche normal guy: 350 thousand and why did u ask mad man: me too want to ping, abeg u fit borrow me the money? normal guy: borrow u wetin, u dey mad? mad man: u blind?
Posted: at 1-08-2012 04:04 PM (12 years ago) | Newbie
brightossy at 1-08-2012 04:15 PM (12 years ago) (m)
mayb d normal guy blind.
Posted: at 1-08-2012 04:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 1-08-2012 06:32 PM (12 years ago) (m)
poster u wey dey dia dey watch dem display dia madness n blindness............u sure say dem never transfer d mad give u??..........na question I ask ooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 1-08-2012 06:32 PM (12 years ago) | Hero
blazealex at 3-08-2012 08:24 PM (12 years ago) (m)
Quote from: jossy4reall on 1-08-2012 06:32 PM
poster u wey dey dia dey watch dem display dia madness n blindness............u sure say dem never transfer d mad give u??..........na question I ask ooo
yess dey fit coz if nt u no go dey post rubbish 4 here
don't try me o!
Posted: at 3-08-2012 08:24 PM (12 years ago) | Newbie