Posted: at | |
Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 6-04-2009 03:02 PM U don dey KOLO smal smal o@ kriz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() G, G... ![]() ![]() ![]() the GY my guy.... nna no vex now.... i just remember village today....
| |||||
No b 4 here u go remba ur village na, Replyu 4 go Garage enta bus go there na na,mak u tel them say ur head dey miscorrect 2day@ kriz Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
e need to first practice am 4 ya head nah ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: Gwhy on 6-04-2009 03:17 PM No b 4 here u go remba ur village na, u 4 go Garage enta bus go there na na,mak u tel them say ur head dey miscorrect 2day@ kriz ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
e reach laugh abeg ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Shey u c? ReplyDs 1 wey u scatter teeth,na so d tin dey start o@ kriz Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
na u e dey laugh nah ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 6-04-2009 03:26 PM Shey u c? G, G na you dey make me laf...Ds 1 wey u scatter teeth,na so d tin dey start o@ kriz you funny pass all the jokes wey dem don post for dis forum....
| |||||
no be small funny?i dey always lk 4ward 2 im reply ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Oya na, Replywat am i living 4 if i cant mak people happy Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 6-04-2009 03:41 PM Oya na, G, G but i been think say you be nwaafor owerri (igbo person).... wat am i living 4 if i cant mak people happy ![]()
| |||||
really true?dat's y we always try to reply comments cos it seems dat it is now even more funny than jokes posted.Abi hw una see am? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Me IGBO person kè? ReplyNa NYSC i go do 4 dat area o.. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 6-04-2009 03:48 PM Me IGBO person kè? you still be nwafor then.... Na NYSC i go do 4 dat area o.. ![]() ![]() ![]()
| |||||
which state u serve?where u cm from? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 6-04-2009 03:52 PM which state u serve?where u cm from? oya G, answer... but no do mistake mention my state and village ooo....
| |||||
NwaFOUR kò ReplyNwaFIVE ni Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
NwaFOUR kò ReplyNwaFIVE ni@ kriz Be the change u want 2 c in d WORLD
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)