n mak u pay am quick or else we ELDERZ council go turn ur post 2 zero n u go start 4rm newbie again
Posted: at | |
n mak u pay am quick or else we ELDERZ council go turn ur post 2 zero n u go start 4rm newbie again Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
i no go mind?I know say in a wk tym i go still don catch up again ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Ehen, Replyif na dat 1,then we go dey turn am 2 zero every Day!!! Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
..... Reply2.0.
| |||||
Toks wetin do u? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Toks wetin do u? ReplyAbi u 2 dey fear say we go turn ur eight thousand n smtin post 2 zero!!!! Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 7-04-2009 12:34 AM Toks wetin do u? Abi u 2 dey fear say we go turn ur eight thousand n smtin post 2 zero!!!! hahahahahahhahahahaahahahahahahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha OH MY GOODNESS dats so funny 2.0.
| |||||
abi make dem turn everybody posts to zero? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 7-04-2009 08:54 AM abi make dem turn everybody posts to zero? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() emmy large.... you sure say this dey come from you inner man so...
| |||||
u know every Kris.Make everyperson get a level playing ground,make we see hw well we go move ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Na wetin dey happen 4 here? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
wetin u see? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Wetin u put? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
put where? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Put there ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
ur babe thing? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
dat big well Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
chei.children dey dis forum o.make una take am easy.........me i sabi tynk far nd wide o Reply
| |||||
u be pikin wey dey think far and wide? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: iphie on 7-04-2009 11:04 AM chei.children dey dis forum o.make una take am easy.........me i sabi tynk far nd wide o wey d children oooo??? make we teach dem more 2.0.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot