Posted: at | |
| |||||
Quote from: iphie on 8-04-2009 09:57 AM toks E agbalangbi like u...chineke God of women, Oghene biko, no spoil dem finish wit dis catch dem young attitude o...ekiabo, i no even want imagine am self ok oooo maybe i go teach u only...... for my house oooo 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 8-04-2009 09:59 AM Quote from: iphie on 8-04-2009 09:57 AM toks E agbalangbi like u...chineke God of women, Oghene biko, no spoil dem finish wit dis catch dem young attitude o...ekiabo, i no even want imagine am self ok oooo maybe i go teach u only...... for my house oooo [/quote abeg o i no dey..........whisper(send ur house address nd every every), if kris, emmy, omatseye nd gy catch u, u go knw say kaki no b leather ![]()
| |||||
Quote from: iphie on 8-04-2009 10:22 AM Quote from: Toks-E on 8-04-2009 09:59 AM Quote from: iphie on 8-04-2009 09:57 AM toks E agbalangbi like u...chineke God of women, Oghene biko, no spoil dem finish wit dis catch dem young attitude o...ekiabo, i no even want imagine am self ok oooo maybe i go teach u only...... for my house oooo [/quote abeg o i no dey..........whisper(send ur house address nd every every), if kris, emmy, omatseye nd gy catch u, u go knw say kaki no b leather ![]() ok oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
chineke God of women.........u dey send me kiss..........ok i take am Reply
| |||||
Hmmm Replywatching Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: emmymth on 6-04-2009 03:16 PM SillyJJJJJJJJJJJJJJJJ,cm see ur post oh No mind the guy... I don forgive am... ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
C kettle calin pot black, Replyno b thief u sef go thief am@ silly j Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
from where she thief am? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: iphie on 8-04-2009 10:33 AM chineke God of women.........u dey send me kiss..........ok i take am ![]() 2.0.
| |||||
Jamb questn@ emmy ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
give us d post-jamb answer ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Result neva comot na. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
so na jamb we dey do 4 here now? Reply
| |||||
noooooooo.Na post UME ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
wetin cum b d difference........UME, Jamb all na exam na abi Reply
| |||||
all na exam but not all exams be exam ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
sp who go mark the exam na? Reply2.0.
| |||||
na only God knw dat 1 Reply
| |||||
na aunty sillyJ ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot