Finest

Date: 11-08-2012 11:10 am (12 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
[1] 2 3 4 5
- at 11-08-2012 11:10 AM (12 years ago)
(m)
Best rated finest celebrity in niajapals yan me if you know say u fine pass them  Undecided


Posted: at 11-08-2012 11:10 AM (12 years ago) | Hero
- jossy4reall at 11-08-2012 05:17 PM (12 years ago)
(m)
poster so na u and ur brothers be dis..., chaiii,,una wowo 4 una family no be small............make una go find work 4 zoo naa

Posted: at 11-08-2012 05:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 12-08-2012 03:00 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 11-08-2012 05:17 PM
poster so na u and ur brothers be dis..., chaiii,,una wowo 4 una family no be small............make una go find work 4 zoo naa

Hahahahaaaa

Posted: at 12-08-2012 03:00 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-08-2012 12:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 11-08-2012 05:17 PM
poster so na u and ur brothers be dis..., chaiii,,una wowo 4 una family no be small............make una go find work 4 zoo naa
na you dey d right side of the picx na d day wey dey first born you i wonder hw ur family go feel that day and you chummyli u dey keep something 4 body o
na that teeth jossy take dey kiss u everyday n 9t and you no call government for rescue, well no problem na ur cross bdat carry am well.

Posted: at 15-08-2012 12:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- globala at 15-08-2012 01:09 PM (12 years ago)
(m)
POSTER UN DON WIN GUIENESS BOOK OF RECORD

Posted: at 15-08-2012 01:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 15-08-2012 04:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 15-08-2012 12:59 PM
na you dey d right side of the picx na d day wey dey first born you i wonder hw ur family go feel that day and you chummyli u dey keep something 4 body o
na that teeth jossy take dey kiss u everyday n 9t and you no call government for rescue, well no problem na ur cross bdat carry am well.

Abi u de use style tell us werin ur wife de suffer from u n ur teeth... Anyway na cross be dat

Posted: at 15-08-2012 04:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 19-08-2012 12:58 PM (12 years ago)
(m)
chummyli carry ur cross abeg see zeigbo @ the centre if jossy don use teeth tire you u fit chose am he make sense too Roll Eyes

Posted: at 19-08-2012 12:58 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 19-08-2012 01:36 PM (12 years ago)
(f)
staaaaaaaaaaaaaaallllleeeeeeeeeeeeee Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 19-08-2012 01:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 19-08-2012 01:58 PM (12 years ago)
(m)
Poster n sons Roll Eyes

Posted: at 19-08-2012 01:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 20-09-2012 02:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 19-08-2012 01:36 PM
staaaaaaaaaaaaaaallllleeeeeeeeeeeeee Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Huh?

Posted: at 20-09-2012 02:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 20-09-2012 04:02 PM (12 years ago)
(m)
poster ur family don enta world book of record
Posted: at 20-09-2012 04:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 20-09-2012 06:22 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin poster u tell me say u nd ur brodas fine like dis ooooooooooooo Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-09-2012 06:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bado_59 at 20-09-2012 08:07 PM (12 years ago)
(f)
nice one poster
Posted: at 20-09-2012 08:07 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- dlimelite at 21-09-2012 05:27 AM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 21-09-2012 05:27 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 21-09-2012 07:57 AM (12 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 21-09-2012 07:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 21-09-2012 01:12 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 20-09-2012 06:22 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin poster u tell me say u nd ur brodas fine like dis ooooooooooooo Grin Grin Grin Grin Grin
which 1 be ur hubby the middle man abi?

Posted: at 21-09-2012 01:12 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 25-09-2012 09:11 PM (12 years ago)
(m)
poster nd crew

Posted: at 25-09-2012 09:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 16-01-2013 09:18 PM (12 years ago)
(m)
Zeıgbo and frıends  Grin

Posted: at 16-01-2013 09:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 16-01-2013 11:21 PM (12 years ago)
(m)
Angry Angry Angry Angry

Posted: at 16-01-2013 11:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 17-01-2013 02:33 PM (12 years ago)
(f)
Zeigbo and sons

Posted: at 17-01-2013 02:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4 5

Featured Discussions