African footballers have shown their great talent in their countries and now have a big impact in the English Premier League. The roles of some African players might seem blurry, but the recent list published by BBC have made it clear that their presence will affect the game positively.
un9ja-9ja at 18-08-2012 12:21 AM (12 years ago) (m)
Radio without wire abi wetin you call your name self, na which offence MIKEL OBI commit for your head wey make you no add him name?...abi d guy no dey play for England again???
Posted: at 18-08-2012 12:21 AM (12 years ago) | Upcoming
EmekaBlue at 18-08-2012 01:52 AM (12 years ago) (m)
Quote from: un9ja-9ja on 18-08-2012 12:21 AM
Radio without wire abi wetin you call your name self, na which offence MIKEL OBI commit for your head wey make you no add him name?...abi d guy no dey play for England again???
Me sef wonda o..All dese Chelsea haters sef! shame on d poster..A whole MIkel
Posted: at 18-08-2012 01:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac