Is it normal or fashion error?

Date: 29-08-2012 2:58 pm (12 years ago) | Author: Bissy
- at 29-08-2012 02:58 PM (12 years ago)
(m)
When I dey waka for street, my eyes dey see many, many things. Infact, sometimes I go see sotey I gotta put myself in check by speaking to my senses n focusing my mind on something else. For ladies wey dey waka for my front  (coming or going), my eyes are always focused on 2 places... Grin Grin Grin(una know na). My concern however is on the lady going in ma front (the one coming is for anoda day). I like to appreciate a well dressed woman; however, no matter how well clothed n pretty a lady is, the sight of pant line on her "baka" is a total turn-off for me. Infact u nid to see how some too tight panties grip some ladies' bum like say the thing wan squeeze blood comot or reduce d size!!! Those ones na no go area....GBAM!!!!  I wanna ask dem ladies; is it a fashion error for the pant line to show or it's a normal thing???

Posted: at 29-08-2012 02:58 PM (12 years ago) | Upcoming
- chidibex at 29-08-2012 03:28 PM (12 years ago)
(m)
Hahahahaha dat shows that the world is turning over the world is over
Posted: at 29-08-2012 03:28 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- wakawaka247 at 29-08-2012 03:39 PM (12 years ago)
(m)
poster your problem don pass that of a moronic moron o,
na heart failure plus including attack go kill you one day for your road waka and focusing on nyash wahala.
i just dey waka dey laff dey go  Grin Grin Grin
Posted: at 29-08-2012 03:39 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 29-08-2012 09:24 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-08-2012 09:24 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- at 30-08-2012 06:12 PM (12 years ago)
 Undecided boo
Posted: at 30-08-2012 06:12 PM (12 years ago) |
Reply
- ajanni at 30-08-2012 10:30 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 30-08-2012 10:30 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply

Featured Discussions