waffibabe at 31-08-2012 03:35 PM (12 years ago) (f) wey coffe master? make him aswer dis question Posted: at 31-08-2012 03:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jaqui at 31-08-2012 03:36 PM (12 years ago) (f) E dey find watin em babe no get. Lolz Posted: at 31-08-2012 03:36 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
draG9 at 31-08-2012 04:01 PM (12 years ago) (m) wey coffe master? make him aswer dis question
Coffee master get dinner date with Patience Jonathan for aso rock...him say make i help am make d post......"If e no good for ur brain QUIT!! ...Naija una too much! Coffee when i suppose drink just pour for my laps as i read this! "
On top of the world...in front of the crowd Posted: at 31-08-2012 04:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 31-08-2012 04:05 PM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 31-08-2012 04:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waffibabe at 31-08-2012 04:29 PM (12 years ago) (f) no, coffee when u dey drink come out for your yansh as u answer dis question Posted: at 31-08-2012 04:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
draG9 at 31-08-2012 05:17 PM (12 years ago) (m) no, coffee when u dey drink come out for your yansh as u answer dis question  tem me truth...who du u dis tin?
On top of the world...in front of the crowd Posted: at 31-08-2012 05:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waffibabe at 31-08-2012 05:49 PM (12 years ago) (f) u mean who do ur babe dis thing? i feel u. Posted: at 31-08-2012 05:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amugbo at 31-08-2012 05:51 PM (12 years ago) (m) this guy really dey desperate oo  . want to confirm if na true or false. Posted: at 31-08-2012 05:51 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
chicco77 at 31-08-2012 08:25 PM (12 years ago) (f) Reply |
kenstew at 31-08-2012 08:58 PM (12 years ago) (m) wetin dat guy dey look for??
Im dey try to look into the future. Yeye boi, na future road bi dat? Posted: at 31-08-2012 08:58 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ebenizza at 31-08-2012 11:55 PM (12 years ago) (m) he is lookig for ,,,,,,,,,,lol Posted: at 31-08-2012 11:55 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malvin2525 at 1-09-2012 08:15 AM (12 years ago) (m) Posted: at 1-09-2012 08:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
draG9 at 1-09-2012 02:08 PM (12 years ago) (m) u mean who do ur babe dis thing? i feel u.
waffibabe! na who du u like dis?
On top of the world...in front of the crowd Posted: at 1-09-2012 02:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
The boy na otondo
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 1-09-2012 08:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jenny22 at 2-09-2012 12:35 PM (12 years ago) (f) The guy dey look pant Posted: at 2-09-2012 12:35 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 05:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bettygirls at 3-09-2012 09:43 AM (12 years ago) (f) i dont know Posted: at 3-09-2012 09:43 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 3-09-2012 10:16 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-09-2012 10:16 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 3-09-2012 10:22 AM (12 years ago) (f) Hmmm Posted: at 3-09-2012 10:22 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 3-09-2012 10:26 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 3-09-2012 10:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |