What is Wrong With this Picture? (Page 4)

Date: 30-08-2012 1:52 pm (11 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 3 [4] 5
- waffibabe at 31-08-2012 03:35 PM (11 years ago)
(f)
wey coffe master? make him aswer dis question
Posted: at 31-08-2012 03:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jaqui at 31-08-2012 03:36 PM (11 years ago)
(f)
E dey find watin em babe no get. Lolz  Grin
Posted: at 31-08-2012 03:36 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- draG9 at 31-08-2012 04:01 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: waffibabe on 31-08-2012 03:35 PM
wey coffe master? make him aswer dis question

Coffee master get dinner date with Patience Jonathan for aso rock...him say make i help am make d post...

..."If e no good for ur brain QUIT!! ...Naija una too much! Coffee when i suppose drink just pour for my laps as i read this! "

Posted: at 31-08-2012 04:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 31-08-2012 04:05 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 31-08-2012 04:05 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waffibabe at 31-08-2012 04:29 PM (11 years ago)
(f)
no, coffee when u dey drink come out for your yansh as u answer dis question Grin
Posted: at 31-08-2012 04:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- draG9 at 31-08-2012 05:17 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: waffibabe on 31-08-2012 04:29 PM
no, coffee when u dey drink come out for your yansh as u answer dis question Grin

tem me truth...who du u dis tin?

Posted: at 31-08-2012 05:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waffibabe at 31-08-2012 05:49 PM (11 years ago)
(f)
u mean who do ur babe dis thing? i feel u.
Posted: at 31-08-2012 05:49 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amugbo at 31-08-2012 05:51 PM (11 years ago)
(m)
this  guy  really  dey desperate  oo Roll Eyes . want  to  confirm  if  na  true  or  false. Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-08-2012 05:51 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- chicco77 at 31-08-2012 08:25 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-08-2012 08:25 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenstew at 31-08-2012 08:58 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: SCARPON on 30-08-2012 03:02 PM
wetin dat guy dey look for??

Im dey try to look into the future. Yeye boi, na future road bi dat? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-08-2012 08:58 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- ebenizza at 31-08-2012 11:55 PM (11 years ago)
(m)
he is lookig for ,,,,,,,,,,lol
Posted: at 31-08-2012 11:55 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- malvin2525 at 1-09-2012 08:15 AM (11 years ago)
(m)
 Shocked
Posted: at 1-09-2012 08:15 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- draG9 at 1-09-2012 02:08 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: waffibabe on 31-08-2012 05:49 PM
u mean who do ur babe dis thing? i feel u.

waffibabe! na who du u like dis?

Posted: at 1-09-2012 02:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jamesbondchick at 1-09-2012 08:09 PM (11 years ago)
(f)
The boy na otondo  Grin

Posted: at 1-09-2012 08:09 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jenny22 at 2-09-2012 12:35 PM (11 years ago)
(f)
The guy dey look pant
Posted: at 2-09-2012 12:35 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 2-09-2012 05:44 PM (11 years ago)
(m)
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike

Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i  agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 05:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bettygirls at 3-09-2012 09:43 AM (11 years ago)
(f)
i dont know
Posted: at 3-09-2012 09:43 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 3-09-2012 10:16 AM (11 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 3-09-2012 10:16 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 3-09-2012 10:22 AM (11 years ago)
(f)
Hmmm
Posted: at 3-09-2012 10:22 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 3-09-2012 10:26 AM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes

Posted: at 3-09-2012 10:26 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Video From Chioma's Surprise Bridal Shower Last Night

  2. CHIVIDO 2024! Osun State Gov Adelekes’s American Ex Wife Arrives Nigeria For Davidos Wedding

  3. He Gave me a Break And I Got Married - Newlywed Lady Mocks Ex-boyfriend in Trending Video

  4. Actress, Sarah Martins Trolls Yul Edochie After he Placed N1Million Bounty on His Bullies

  5. PICS: Uriel Expresses Excitement For Chioma Rowland, Slams Those Mocking Her

  6. Sister Of Boxer, Isaiah Olugbemi Who Was Shot Multiple Times Cries Out After She Found Gunfire

  7. Croatia v Italy: EURO 2024 Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Albania v Spain: EURO 2024 Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  9. Meet Prominent Lebanese-Nigerian Bizman, Gilbert Chagoury Who People Think He Should Contest

  10. VIDEO: Victor Osimhen Happily Receives Invitation To Davido and Chioma’s Wedding


THIS WEEK
  1. Former VP, Atiku Abubakar Pays Surprise Visit To Former President, Muhammadu Buhari (Video)

  2. "I'm Over. I'm Dead. Paul Pogba Doesn't Exist Anymore" - Paul Pogba Opens Up in Emotional Video

  3. Activist, Aisha Yesufu Clarifies Origins Of "Obidient Movement" Amidst Speculations

  4. WHAT ARE THEY COOKING? Nasir El-Rufai Visits Former President Buhari In Daura 24hrs After Atiku

  5. Former Chelsea Star, John Obi Mikel Undergoes Surgery At UK Hospital (Photos)

  6. Why I Have Not Married Till Today - Evangelist Ebuka Obi Reveals in New Video

  7. #CHIVIDO24! Davido’s Dad Arrives In Style In His Private Jet For His Son's Wedding (Video)

  8. Davido Announces Longtime Assistant As His Best Man For Upcoming Wedding (Guess Who?)

  9. Porn-addicted Man Kills His 12-year-old Daughter For Resisting Rap3 Attempt (Video)

  10. Federal High Court Orders Final Forfeiture Of Properties Linked To Ex-CBN Gov., Godwin Emefiele


TOP MEMBERS: