Posted: at | |
| |||||
Seen Reply
| |||||
dem try sha ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
most they naked to protest Reply
| |||||
Quote from: zoe61 on 1-09-2012 09:41 PM most they Naked to protest
| |||||
hmmm Reply
| |||||
very serious Reply
| |||||
rubish must dem naked their sef ooooooooooooooooooops Reply
| |||||
Quote from: waffibabe on 1-09-2012 07:28 PM free food for men,s eyes ![]() ![]() ![]() Including you Na
| |||||
e no easy oooh. Reply
| |||||
Hear no evil see no evil Reply
| |||||
Make una see o Reply
| |||||
see wetin? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
abeg make nigeria girls also do the same,maybe for the reduction of fuel price.i cant wait to see that day.coat of diffrent colours Reply![]()
| |||||
Na demselves dem dey disgrace!!!! Wetin dem dey protest for wen cum warrant pants down level? Na waoooo.....African mentality, will these pants down solve the problem at hand? This is practically "Demonstration of craze" If my babe pants down for those yeye agberos,police,soldiers etc dey look into her future, make she consider her self sacked. Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i wan troway face but wait make i c togo women ass................dat no fit hapen ooo for naija, police go rape them finish na lol Reply
| |||||
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike ReplyOga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
| |||||
maddog Reply
| |||||
abeg eyes closed Reply
| |||||
Na bad thing dey carry along with dem? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)