24-Yr-Old Nigerian Undergraduate Builds Working Helicopter From Junk (Page 2)

Date: 04-09-2012 6:03 pm (12 years ago) | Author: franel
1 [2] 3 4 5 ... 8
- Mike-Nd-Uc at 4-09-2012 08:19 PM (12 years ago)
(m)
My brother I thank God for U and I know that by God grace U will go far in life, Well done.
Posted: at 4-09-2012 08:19 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- BendelArmedRobb at 4-09-2012 08:22 PM (12 years ago)
(m)
dis poster sef  i tire 4 u oo ,i dey 4 small pikin wen dis news comot 4 Newspapers and raido fm stations ,nta tv news  ..NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 4-09-2012 08:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 4-09-2012 08:30 PM (12 years ago)
(m)
That one na helicopter sef or Danfo-licopter? NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 4-09-2012 08:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 4-09-2012 08:32 PM (12 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 4-09-2012 08:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- denmal at 4-09-2012 08:42 PM (12 years ago)
(m)
wel done
Posted: at 4-09-2012 08:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 4-09-2012 08:45 PM (12 years ago)
(m)
b4 una go tell am welldone make  naija police try fly de helicopter first 4 up , make we see whether they go return back from sky .....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 4-09-2012 08:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 4-09-2012 09:15 PM (12 years ago)
(m)
all dis single single ladies and girls wey e dey hia 4 naijapals , hia is mobile phone contract of Nigeria Former President General Ibrahim Badamasi Babangida 00 234 803 458 966 76.....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 4-09-2012 09:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dlimelite at 4-09-2012 09:19 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on  4-09-2012 07:15 PM
Wow! I am happy about this but I don't expect our government to support him at all cos they lack foresight. Well done boy, please seek supports elsewhere before our politicians kills your dream.
Grin Grin Grin Grin ELSEWHERE..... where would he go Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-09-2012 09:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 4-09-2012 09:20 PM (12 years ago)
(f)
 Cool

Posted: at 4-09-2012 09:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dlimelite at 4-09-2012 09:21 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: DMG17 on  4-09-2012 07:30 PM
My Dear Nigerian Brother. I Am So Very Proud Of You. A Good Job Well-Well Done. You Are A Genius. Keep It Up Still. We Nigerians Are With You.

Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 4-09-2012 09:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- hentec at 4-09-2012 10:36 PM (12 years ago)
(m)
you a great man congrt
Posted: at 4-09-2012 10:36 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ela214 at 4-09-2012 11:03 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: kennynaija on  4-09-2012 06:54 PM
Al'amdulilah!!! He is a Muslim not a Terrorist/Boka Haram and not even damnING UNBELIEVERS/CHRISTIANS
              shut up.must u turn everything into a tribal war.hissssssssssss
Posted: at 4-09-2012 11:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 4-09-2012 11:13 PM (12 years ago)
(m)
Weldone 'ya Mubarak ' barak  Allah fik
Posted: at 4-09-2012 11:13 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- mallorca at 4-09-2012 11:16 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Neglito on  4-09-2012 07:21 PM
Good to have a made in DAMATURU Chopper.
hahahaha

Posted: at 4-09-2012 11:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- athena at 4-09-2012 11:31 PM (12 years ago)
(f)
that good
Posted: at 4-09-2012 11:31 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- DaBoiVin at 5-09-2012 12:04 AM (12 years ago)
(m)

gboza for u broda.
NAFDAC don testam?
just to mek sure sey na
tested and trusted.
Drive with care if e
dey run for grond or
fly with care if e dey
fly 4 up.
no wintchy go catch 4 up
nor boko for grond
only if no go carri dem
4 dis erompuleni.
  Grin Grin Grin
Posted: at 5-09-2012 12:04 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- longben at 5-09-2012 12:35 AM (12 years ago)
(m)
this is beeter than telling us about idiots like jim iyke,psquare and hare-brained idiots like them bragging about their zillion dollars houses and what-nots
Posted: at 5-09-2012 12:35 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dlimelite at 5-09-2012 12:36 AM (12 years ago)
(f)
The helicopter don't have doors. Hope he'll add it on so no one falls out when flying
Posted: at 5-09-2012 12:36 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 5-09-2012 12:39 AM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-09-2012 12:39 AM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 5-09-2012 12:42 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: moniconyez on  4-09-2012 07:18 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin ELSE WHERE like where na
lIke my sIde na
Posted: at 5-09-2012 12:42 AM (12 years ago) | Grande Master
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8

Featured Discussions