Ghanaian Stars, Yvonne Nelson and Mzbel Engage In War Over Ice Prince (Page 2)

Date: 06-09-2012 8:16 am (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3
- Idbabe at 6-09-2012 11:13 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: verah on  6-09-2012 10:03 AM
ogbanje man  Cheesy tell me you dont like your new names

Sis, leave him ooo, his blood dey hot now
Posted: at 6-09-2012 11:13 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- izsmike at 6-09-2012 01:41 PM (12 years ago)
(m)
If everyone are havin sex wit dem. Dey should contact me too na, I am so intrested in vvonne
Posted: at 6-09-2012 01:41 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- simele at 6-09-2012 03:21 PM (12 years ago)
(m)
TUKUNBO NA THEN BI
Posted: at 6-09-2012 03:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Solidstonez at 6-09-2012 03:30 PM (12 years ago)
(f)
NA THEM SABI

Posted: at 6-09-2012 03:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 6-09-2012 03:31 PM (12 years ago)
(f)
E NO CONCERN ME

Posted: at 6-09-2012 03:31 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Neglito at 6-09-2012 03:35 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: izsmike on  6-09-2012 01:41 PM
If everyone are havin sex wit dem. Dey should contact me too na, I am so intrested in vvonne

Your first comment in this forum started with sex. DAUDA.
Posted: at 6-09-2012 03:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- proly at 6-09-2012 04:36 PM (12 years ago)
(f)
Ok
Posted: at 6-09-2012 04:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- verah at 6-09-2012 04:37 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Idbabe on  6-09-2012 11:13 AM
Sis, leave him ooo, his blood dey hot now
Grin Grin Grin nametalktrash nametalkshit is my lil boi, i knw hw to make him open his mouth when i want, i sabi ginger am ooo   Cheesy if i start wit am that him blood wey dey hot go cold kia kia  Grin

Posted: at 6-09-2012 04:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cocoeni at 6-09-2012 04:37 PM (12 years ago)
(f)
gud 4 dem
Posted: at 6-09-2012 04:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- verah at 6-09-2012 04:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Idbabe on  6-09-2012 11:12 AM
Is he older than u in the business of witchery? hahahahahahahhahaahh
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 6-09-2012 04:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 6-09-2012 05:03 PM (12 years ago)
(f)
I dnt believe dis story.
Posted: at 6-09-2012 05:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vicklove at 6-09-2012 06:02 PM (12 years ago)
(f)
That one concern them Grin Grin Grin
Posted: at 6-09-2012 06:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jamesbondchick at 6-09-2012 07:54 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: PROSECUTOR on  6-09-2012 08:57 AM
"It was reported that"...... "This mutual friend then reportedly"........"reportedly did to"......."as reported",......."which has reportedly been used as ringtones in Ghana"....."It was also reported that Yvonne accused Mzbel of getting jealous of her success and beauty".........
"There are reports that one of the parties has threatened to ruin the career of the other".......my lord, permit me to tender all these reports as exhibit .....of tarnishing of image by nametalkam as they dont have any source but forged statements to deceive this Honorable court  
who made all these reports??
nametalktrash reportedly reported. The story...

Posted: at 6-09-2012 07:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 6-09-2012 09:27 PM (12 years ago)
(m)
Common Sense our government no get o..... , common sense our Leaders no get o, see wetin First Lady,Dame Patience Jonathan english grammatical errors do to goodluck Jonathan ...Common sense Jonathan no get o ...NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 6-09-2012 09:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 6-09-2012 09:30 PM (12 years ago)
(m)
Common Sense ghana girls no get o..... , common sense dem no get o,  ......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 6-09-2012 09:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 6-09-2012 09:38 PM (12 years ago)
(f)
ole ku Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-09-2012 09:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicco77 at 6-09-2012 10:16 PM (12 years ago)
(f)
ok
Posted: at 6-09-2012 10:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BendelArmedRobb at 6-09-2012 10:35 PM (12 years ago)
(m)
my name is kebella ..you already no that..heheh...if you wanna smell what kebella is cooking...bring it up!!....Kebella old Cargo, na who wan smell dat your old walakolombo thing, ...i sure say dat man no get work or life don tire dat person wey wan go smell old cargo under .......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 6-09-2012 10:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 6-09-2012 10:42 PM (12 years ago)
(m)
my name is kebella ..you already no that..heheh...if you wanna smell what kebella is cooking...bring it up!!....Kebella old Cargo, na who wan smell dat your old walakolombo thing, ...i sure say dat man no get work or life don tire dat person wey wan go smell old cargo under .......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 6-09-2012 10:42 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 6-09-2012 10:57 PM (12 years ago)
(m)
na dem sabi

Posted: at 6-09-2012 10:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions